One Love

Album cover art for "One Love" by Omar Sterling & Humble Dis

Omar Sterling & Humble Dis - Rap

One Love

0 Plays

Duration: 2:40

View Album

Lyrics

[Hook: Omar Sterling] Yeah, we dey drop flow they say we dey rap slow This be knockout, e dey come blow Get the fuck out, don't ever come close Where the shocka, we dey come throw We dey come smoke, Bob Marley one love We dey come smoke, Bob Marley one love We dey come smoke, Bob Marley one love We dey come smoke, Bob Marley one love [Verse 1: Omar Sterling] We came for the girls and they came to just hate Berma gossip, F you, F for the fakes Berma jealous, curfew, home by eight Berma homie, mummy pays for your dates Arab money, we dey chill with the sheiks We no from Harlem but we make dem dey shake Hardest bars, like we just caught a case I'm the G in great, let me put in your place [Hook: Omar Sterling] We dey drop flow they say we dey rap slow This be knockout, e dey come blow Get the fuck out, don't ever come close Where the shocka, we dey come throw We dey come smoke, Bob Marley one love We dey come smoke, Bob Marley one love [Verse 2: Humble Dis] [?] So me light up a spliff at the mood wey me dey inna Sunshine make we go to the cinema Talk wey you wan fih talk me no go lie say me fast Dissy you are the king, they say Dis you are the boss Refuse to be broke so me one love, cash [?] balance, and we badder than alliance Boutta roll in me New Balance [?] [Hook: Omar Sterling] We dey drop flow they say we dey rap slow This be knockout, e dey come blow Get the fuck out, don't ever come close Where the shocka, we dey come throw We dey come smoke, Bob Marley one love We dey come smoke, Bob Marley one love

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Humble Dis
  • Omar Sterling