joanna

Album cover art for "joanna" by Omah Lay

Omah Lay - R&B, Nigerian Pidgin

joanna

23.2K Plays

View ArtistView Album

Lyrics

[Verse 1] Josi Ayaya mo oh Ayaya mo oh My mama mo oh My mama mo oh Hey my papa o oh Wey my papa o oh This is a one man parole o One man parole o Josi Joan I dey for you I dey for noon, I dey for night As I dey follow you I gats dey move like soldier ant Ogbara Jesus Na him I use cover my eyes Commander chief of Yakubu Danjuma Gowan [Chorus] Jo Jo Jo my bebe Na you go kill me o (Josi) Jojo you dey high me when I'm sober (Joan) I'm doing better o my bebe (Joanna) Anytime you call me I'll be available (Joanna) Josi Jo Jo Jo my bebe o (Joanna) Jo you dey high me when I'm sober (Na you go kill mе) I'm doing better o my bebе (Joanna) Anytime you call me I'll be available Josi [Verse 2] My melody o my melody cannot leave her head (Leave her alone) Oh my energy o my energy cannot take me there (I need your own) Okosisi okosisi okosisi o (Bullet proof) Anotiti anotiti anotiti o If I dey lie if I dey lie About my feelings about you If you be fight, I wanna die inna the battle Take me to war Then you go know say I be sir warrior Oh auntie le eh eh Choi [Chorus] Joanna Jo Jo Jo my bebe Na you go kill me o (Josi) Jo you dey high me when I'm sober (Joanna) I'm doing better oh my bebe (Joanna) Anytime you call me I'll be available (Joanna) Josi Jo Jo Jo my bebe o (Na you go kill me) Jo you dey high me when I'm sober (Joan) I'm doing better o my bebe (Joanna) Anytime you call me I'll be available [Outro] Josi Ayaya mo oh, ayaya mo oh My mama mo oh, my mama mo oh Hey my papa o oh, wey my papa o oh This is a one man parole o One man parole o Josi Ehn

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Semzi