Hasibunallah

Lyrics
[Verse 1] Hundred million dollar, mo ma jẹ ń bẹ Them say little money soonest spending But I no be rookie mo ti pe ń bẹ O á¹£a mona-mona, o á¹£a blem-blem If them no fit cope then na their problem Things I labour for I must enjoy them Anyone wey dey eat, make you join dem O á¹£a mona-mona, o á¹£a blem-blem [Pre-Chorus] á¹¢e b'eyin na ku ti mo mi, ah I no dey joke with my money, ah 'Cause I dey hustle for my money, oh Hustle kelele 'til early morning Ope l'ope prayer mummy Na why sapa e no dey gum me Olúwa wey dey do am for me o He no go ever give up on me o [Chorus] A'uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim Hasbunallahu wa ni'mal wakil Allahu Akbar Many tried, many failed Never back down, still on my feet Inna ataina ka al-kausar Make small move, wọn ti fo s'ara Alhamdulillah, glory to Allah Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa A'uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim Hasbunallahu wa ni'mal wakil Allahu Akbar Many tried, many failed Never back down, still on my feet Inna ataina ka al-kausar Make small move, wọn ti fo s'ara Alhamdulillah, glory to Allah Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa [Verse 2] No dey force you to understand me How can you do when I'm outstanding? The file is bigger than your bandwidth Can't download not withstanding Billion dollar, finna count it You nor see the dream when I plant it They say the money raining, me I pack it, oh Young Aliko Dangote in transit [Pre-Chorus] á¹¢e b'eyin na ku ti mo mi, ah I no dey joke with my money, ah 'Cause I dey hustle for my money, oh Hustle kelele 'til early morning Ope l'ope prayer mummy Na why sapa e no dey gum me Olúwa wey dey do am for me o He no go ever give up on me o [Chorus] A'uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim Hasbunallahu wa ni'mal wakil Allahu Akbar Many tried, many failed Never back down, still on my feet Inna ataina ka al-kausar Make small move, wọn ti fo s'ara Alhamdulillah, glory to Allah Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa [Outro] A'uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim Hasbunallahu wa ni'mal wakil Allahu Akbar Many tried, many failed Never back down, still on my feet Inna ataina ka al-kausar Make small move, wọn ti fo s'ara Alhamdulillah, glory to Allah Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Olamide