Gaza

Album cover art for "Gaza" by Olamide

Olamide - Pop

Gaza

0 Plays

Duration: 2:15

View Artist

Lyrics

[Pre-Chorus] Man a straight from the jungle So man gast steady dey para oh Smoking like a fat a joint wey dem mole for shaba oh And I no send nobody, I'm from the zanga oh Come see wahala oh Dem say we dey Gaza oh [Chorus] Gaza (Gaza) We dey Gaza oh (Gaza) Gaza (Gaza) We go Gaza oh (Gaza) Me I no send nobody I go Gaza oh (Gaza) Come see wahala oh Dem say we dey Gaza oh (Gaza) [Verse 1] Anybody to ba bẹ (Gaza) Anobi lo ma bẹ (Gaza) Ẹlẹjẹ ni legend (Gaza) Ọmọ'ya mi sho ti get? (Gaza) Bad boy till the end (Gaza) And we no dey follow trend (Gaza) Gb'ọmọ mẹrin s'ori bed (Gaza) Notorious till my last breath (Gaza) Before the money we stack (Gaza) Dem tell us make we pack (Gaza) Now they all wanna come back (Gaza) Hey, wanna link in pack? (Gaza) Big propeller (Gaza) Gbe gbo á¹£enu bi Fela (Gaza) Ta lo fẹ tọku la (Gaza) Ẹgbọ ta lo ko wọn wa (Gaza) Le wọn [Pre-Chorus] Man a straight from the jungle So man gast steady dey para oh Smoking like a fat joint wey dem mole for shaba oh And I no send nobody, I'm from zanga oh Come see wahala oh Dem say we dey Gaza oh [Chorus] Gaza (Gaza) We dey Gaza oh (Gaza) Gaza (Gaza) We go Gaza oh (Gaza) Me I no send nobody I go Gaza oh (Gaza) Come see wahala oh Dem say we dey Gaza oh (Gaza) [Verse 2] Ara nkan Gaza (Gaza) No go dey send me aza (Gaza) Mi n shey Mr Money (Gaza) Emi kọ mo kọ Nzaza (Gaza) Ọga embago (Gaza) O kan ra bi El Chapo (Gaza) Ti n ba nawo, mi o n collabo (Gaza) Boya kan lọ yawo Lapo (Gaza) On Colos (Gaza) And I gat too many models (Allah) 'Cause I gat too many foes (Allah) I can take away their sorrows Bless their soul May Allah rest their soul Jah knows these niggas holes I know original bone killers on the throne If you mess with my bag then you mess with the bros Ma fuck baba ẹ up

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Olamide