Night In Maryland

Album cover art for "Night In Maryland" by Nonso Amadi

Nonso Amadi - Pop

Night In Maryland

0 Plays

Duration: 1:13

View ArtistView Album

Lyrics

[Verse] See as the people don dey confuse, na riot When I see the girlie don dey whine fire, I quiet I mean I realize the lies, I mean really realize the lies See as her body don dey 'cause riot, 'cause riot [Verse] I pray for peace but I'm ready for war Mistake my kindness for bolo Someone I called OG for life I no go loose, last last na draw [Pre-Chorus] Blues and rhythm New school villain Sweet like cinnamon, I sting like venom Daily papеr drip, I match with denim Guys from woji dem ah house wе chilling Blues and rhythm New school villain Sweet like cinnamon, I sting like venom Daily paper drip, I match with denim Guys from woji dem ah house we chilling [Chorus] Girl I dey for Maryland And the traffic dey for the junction o Where I dey for Maryland And the studio sef wey I trek from o E no far from Maryland Shey you go let me know Where you come from o When I dey for Maryland When I dey for maryland [Verse] See as the people don confuse, na riot When I see the girlie don dey whine fire, I quiet I mean I realize the lies, I mean really realize the lies See as her body don dey 'cause riot, 'cause riot [Verse] Imagine all the time when dem shun me Imagine all the kele wey no look my way Imagine all the pa wey I come miss Imagine all the friends wey be enemies Knife for my back no dey conceal Same knife I take use unveil I no be your mate no dey compete My pocket dey swell no be konji [Pre-Chorus] Blues and rhythm New school villain Sweet like cinnamon, I sting like venom Daily paper drip, I match with denim Guys from woji dem ah house we chilling Blues and rhythm New school villain Sweet like cinnamon, I sting like venom Daily paper drip, I match with denim Guys from woji, dem ah house we chilling [Chorus] Girl I dey for Maryland And the traffic dey for the junction o Where I dey for Maryland And studio sef wey I trek from o E no far from Maryland Shey you go let me know Where you come from o When I dey for Maryland When I dey for Maryland [Chorus] Girl I dey for Maryland And the traffic dey for the junction o Where I dey for Maryland And studio sef wey I trek from o E no far from Maryland Shey you go let me know Where you come from o When I dey for Maryland When I dey for Maryland Girl I dey for Maryland Where I dey for Maryland Shey you go let me know Where you come from o When I dey for Maryland For girl I dey for Maryland [Outro] Yes Jah We give thanks for love you know For life For energy, strength, perseverance, motivation, inspiration There's magic in kindness And integrity builds courage Nonso, your very existence is a rebellion my brother Discover the earth beneath the concrete Plant the seed, then watch it bloom Then watch it bloom Then watch it bloom

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found