Lavish

Album cover art for "Lavish" by Niniola

Niniola - Pop, Afrobeats

Lavish

0 Plays

View Artist

Lyrics

[Intro] Nini de o eh [Verse 1] When you see a girl, looking fly and so nice Na money kill am, na money kill am I tell you brother don't you toast in vain (If you toast in vain) Kan m� b��r� p� 'k� l� d�?' Na wetin kill am? (Wetin kill am) say na konji kill am (Na konji kill am) [Pre-Chorus] You're looking fresh and so nice �w� yapa plenty now, Lamborghini m� ja w�n l�y� Oya baby raga bo mi, I love what you do to me Jo sunm� mi raga b� mi (Jo sunm� mi raga b� mi) [Chorus] Tonight I'm looking fresh and so nice I took my private jet, its so nice I'm living lavish, 10 million o (10 milli) M�ta l�k�n m� m� elevate, that is why I gat to celebrate (10 milli) 10 milli milli, I'm living lavish Nothing wey money no fit do now(Aii), nothing wey money no fit do now Nothing wey money no fit do now (Nothing wey money no fit do now) Nothing wey money no fit do now, nothing wey money no fit do now Nothing wey money no fit do now (Nothing wey mon5y no fit do now) [Verse 2] Inna the club, everybody just d5y call me Everybody just dey turn up, when the gbedu just dey enter Inna the club o, everybody just dey call me Everybody just dey turn up, when the gbedu just dey enter [Pre-Chorus] You're looking fresh and so nice �w� yapa plenty now, Lamborghini m� ja w�n l'�y� (Ja w�n l'aya) Oya baby raga bo mi, I love what you do to me Jo sunm� mi raga b� mi (I love what you do to me) [Chorus] Tonight I'm looking fresh and so nice (Aiish) I took my private jet, its so nice (Aii) I'm living lavish, 10 million o M�ta l�k�n m� m� elevate, that is why I gat to celebrate 10 milli milli, I'm living lavish Nothing wey money no fit do now (Aii) Nothing wey money no fit do now Nothing wey money no fit do now (Nothing wey money no fit do now) Nothing wey money no fit do now (Now eh), nothing wey money no fit do now (Now eh) Nothing wey money no fit do now (Nothing wey money no fit do now) [Outro] Inna the club, everybody just dey call me Everybody just dey turn up, when the gbedu just dey enter Inna the club, Nini d� When the gbedu just dey enter

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Niniola