Prodigal

Album cover art for "Prodigal" by Mr. P & DJ Switch

Mr. P & DJ Switch - Pop, Afrobeats

Prodigal

0 Plays

View Album

Lyrics

[Chorus] Prodigal ma lo gbe oriwa' Ogbeni calm down When you hear the gbedu make you calm down! Prodigal, ma lo gbe oriwa' Ogbeni calm down When you hear the gbedu Make you calm down! [Verse 1] Who goes there? Na me oh! When I come dey rock on your radio We dey give you things on the stereo Make the DJ make the people come dey bend low Who goes there, sound killer Me be thе one them need-er Numbеr one! big sister Me be dey make them teacher [Pre-Chorus] So e bi you girl You way dey killin dem sha! Wey make the Dj don turn table Say make you show dem say you capable Aah ha haahh! Shay you dey see now Me don dey killin dem sha! Me make the Dj don turn table Me afit show dem say me capable Oya oya oya! Aah ha haahh! [Chorus] Prodigal ma lo gbe oriwa' Ogbeni calm down When you hear the gbedu make you calm down! Prodigal, ma lo gbe oriwa' Ogbeni calm down When you hear the gbedu Make you calm down! [Verse 2] Stop it! Don't do that I cut off the tree burn through that Hustle for street don't know that You fucking with me… I fuck you back Nmmmhh prodigal Now you know me now Never thought I had the shit that's gona blow me now Put me inna cruiser cus I'm cruising now Ah ah ahhh ahhahhaa See me fly ahahhha Don't ever let know body stop your shine I'm going gaga Me on a joint witha one don dada Tearing rubber, spraying mulla Me and your daughters Who is your father aha! Who goes there? Na me oh! When i come dey rock on your radio We dey give you things on the stereo Make the Dj make the people come dey bend low Who goes there, sound killer Me be the one them needer Number one! big sister Me be dey make them teacher [Pre-Chorus] So e bi you girl You way dey killin dem sha! Wey make the Dj don turn table Say make you show dem say you capable Aah ha haahh! Shay you dey see now Me don dey killin dem sha! Me make the Dj don turn table Me afit show dem say me capable Oya oya oya! Aah ha haahh! [Chorus] Prodigal ma lo gbe oriwa' Ogbeni calm down When you hear the gbedu make you calm down! Prodigal, ma lo gbe oriwa' Ogbeni calm down When you hear the gbedu Make you calm down! [Pre-Chorus] So e bi you girl You way dey killin dem sha! Wey make the Dj don turn table Say make you show dem say you capable Shay you dey see now Me don dey killin dem sha! Me make the Dj don turn table Me afit show dem say me capable Oya oya oya! Aah ha haahh! [Chorus] Prodigal ma lo gbe oriwa' Ogbeni calm down When you hear the gbedu make you calm down! Prodigal, ma lo gbe oriwa' Ogbeni calm down When you hear the gbedu Make you calm down!

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Mr. P
  • DJ Switch