Ogede

Album cover art for "Ogede" by Orezi & Timaya & Wizkid

Orezi & Timaya & Wizkid - Pop, Nigerian Pidgin

Ogede

0 Plays

Lyrics

[Intro: Orezi, Wizkid, Timaya] It is the Ghen Ghen Yaga Woss Kiddominant once again Oh, ahan [Verse 1: Orezi] See me see trouble oh, eh See me see trouble oh Na who order the drink wey for table oh Now everybody dey see double oh Eh eh, baby go go below As you hear the beat just dey go go below Na party we dey no be gbobi oh Oya start to dey wiggle and wobble low, eh eh Whether na Don P or Rosey (Rosey) Too much money to troway (troway) Fine girls just dey shake (dey shake) Dem dey gbadun the way we dey play (dey play o) Omo iya Alhaja oh What is the matter oh Gbe kini wa kin raja oh Orezi tide oh [Chorus: Orezi] I can see it in your eyes You want me for the night Then sun mo mi wa jen fisi fisi I've missed your loving and kissing kissing Sho fe j'ogede, sho fe j'ogede Sho fe j'ogede, sho fe j'ogede Sho fe j'ogede, sho ma j'ogede Sho fe j'ogede, sho ma j'ogede I can see it in your eyes You want me for the night Then sun mo mi wa jen fisi fisi I've missed your loving and kissing kissing Sho fe j'ogede, sho fe j'ogede Sho fe j'ogede, sho fe j'ogede Sho fe j'ogede, sho ma j'ogede Sho fe j'ogede, sho ma j'ogede [Verse 2: Wizkid] Oh my God! (Oh my God!) I've been looking, I've been searching for love Until I jam this girl wey make me to stop Baby I go follow you Anywhere wey you dey go baby I swear na me and you I go dey carry you go We go dey dance skelewu o It's you, girl Anything I tell you na true, girl Girl I want no one but you Come make I show you life I'm not gonna tell no lie Girl I want no wife Just want you for the night [Chorus: Orezi, with Timaya, Timaya] I can see it in your eyes You want me for the night Then sun mo mi wa jen fisi fisi I've missed your loving and kissing kissing Sho fe j'ogede, sho fe j'ogede Sho fe j'ogede, sho fe j'ogede Sho fe j'ogede, sho ma j'ogede (woss) Sho fe j'ogede, sho ma j'ogede (woss) I can see it in your eyes You want me for the night Then sun mo mi wa jen fisi fisi I've missed your loving and kissing kissing Sho fe j'ogede, sho fe j'ogede (woss) Sho fe j'ogede, sho fe j'ogede (woss) Sho fe j'ogede, sho ma j'ogede (woss) Sho fe j'ogede, sho ma j'ogede [Verse 3: Timaya] See, na your body (uh huh) Na hin make people for area dey koshi Anytime I look at you girl me I just dey act like an oloshi Oya gum body Come make me and you gum body Hope say you no go tell somebody Make me and you go turn buddy See, I can see it in your eyes You want me all the night I'll make you feel alright, I swear I will never let you go Inna the bed, inna the floor Inna the bathtub, inna the car Me I go nack you, me I go do you Many many things that your eyes can't see (Sheyman on the mix) [Chorus: Orezi, Timaya] I can see it in your eyes You want me for the night Then sun mo mi wa jen fisi fisi I've missed your loving and kissing kissing Sho fe j'ogede, sho fe j'ogede (woss) Sho fe j'ogede, sho fe j'ogede (woss) Sho fe j'ogede, sho ma j'ogede (woss) Sho fe j'ogede, sho ma j'ogede [Outro: Kiddominant] Yeah, oh mu Rosé oh Oh mu Champagne oh Ko wa fe bami lole Ko wa fe bami lole oh Oh mu Rosé oh Oh mu Champagne oh Ko wa fe bami lole oh Ko wa fe bami lole oh Oh mu Rosé oh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Timaya
  • Orezi
  • Wizkid
  • KDDO