Olúwa Jọ̀

Album cover art for "Olúwa Jọ̀" by Mr Eazi

Mr Eazi - Pop

Olúwa Jọ̀

0 Plays

Duration: 1:18

View Artist

Lyrics

[Intro] Tosin, good morning Once again thank you I just woke up to see a standing order again May the Lord stand for you in Jesus Name [Verse] Tell my mummy sey I go bare the cost Tell Deborah sey enough is enough My friends tell me I don change 'cause I no dey pick their call Some vex for me 'cause I unfollow them for Instagram E be hard to know person wey love me for real Swear to God, I feel lonely with people around me I get problems I dey face, tell me na who I go yarn? My pastor say e go pray as long as I send am cash [Chorus] Olúwa Jọ̀ Wa gbemi soké, titilai Olúwa o Ma ju mi sile, lai lai Olúwa Jọ̀ Wa gbemi soké, titilai Olúwa o Ma ju mi sile, lai lai

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Mr Eazi