Mandela

Lyrics
[Intro] Zagadat Mm-hmm-mm [Chorus] I want to live forever like Nelson Mandela So dem go fo for me o (Yeah, yeah) I dey for Kalakuta, dey blow my shakabula So many things I see o E geti domitila, wey want to kill my ginger Awon omo shepeteri, Jesu Wo ni won ri mi ni ta As I dey chase paper, sleep no dey for me o, yeah [Post-Chorus] I face money leave Konji o Na that one sure for me o Sapa no fit-ti me o Olorun ma je ka ri o Nobody dey for me o Only me dey for me o The more you look, the less you see The more you look, the less you see [Refrain] That's why I take the hustle personal (Personal) Make I chill for my Benzima (Benzima) Nobody fit to drain my energy More time me I dey pray for my frenemies Na me dey give them motivation ('Vation) Na me dey give them motivation Baba tori me jaja gbera Kin ma r'alokoba, oh Lord [Chorus] I want to live forever like Nelson Mandela So dem go fo for me o (Yeah, yeah) I dey for Kalakuta, dey blow my shakabula So many things I see o (I see o) E geti domitila, wey want to kill my ginger Awon omo shepeteri, Jesu Wo ni won ri mi ni ta As I dey chase paper, sleep no dey for me o, yeah [Post-Chorus] I face money leave Konji o Na that one sure for me o Sapa no fit-ti me o Olorun ma je ka ri o Nobody dey for me o Only me dey for me o The more you look, the less you see The more you look, the less you see [Refrain] That's why I take the hustle personal (Personal) Make I chill for my Benzima (Benzima) Nobody fit to drain my energy More time me I dey pray for my frenemies Na me dey give them motivation ('Vation) Na me dey give them motivation Baba tori me jaja gbera Kin ma r'alokoba That's why I take the hustle personal (Oh, Lord) Make I chill for my Benzima (Yeah, yeah) Nobody fit to drain my energy (Yeah) More time me I dey pray for my frenemies Na me dey give them motivation (Na me dey give them motivation) Na me dey give them motivation Baba tori me jaja gbera Kin ma r'alokoba, oh Lord
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Mr Eazi
- Minz
- King-David Adela Adeboye