Detty Yasef

Mr Eazi & Falz - Rap, Pop
Detty Yasef
0 Plays
Lyrics
[Intro: Mr Eazi] It's your boy Eazi Zagadat AD, turn up the volume [Pre-Chorus: Mr Eazi] Nowadays girls wanna have fun Drinking, smoking weed on a daily Steady mix the lean with the Bailey's Them no dey hear word Them no dey hear word Nowadays girls wanna have fun Steady private trips on a daily (It's your boy Eazi) You go see everything for the Snapchat Dem no dey wear bra, dem no dey wear pant [Chorus: Mr Eazi] Detty yasef (You no dey see) Detty yasef (You no dey see) Detty yasef (You no dey see) Detty yasef [Verse 1: Mr Eazi] Me I no go lie say I like bum bum So when I step up in the club make you give me bum bum, ha Make you give me bum bum Am sorry to the girls wey no get bum bum, yeay Weto mami Ene yeden shake mammi Ene yeden wesu mammi Ene yeden sesi mammi Sesi mammi [Pre-Chorus: Mr Eazi] Nowadays girls wanna have fun Drinking, smoking weed on a daily Steady mix the lean with the Bailey's Them no dey hear word Them no dey hear word Nowadays girls wanna have fun Steady private trips on a daily (It's your boy Eazi) You go see everything for the Snapchat Dem no dey wear bra, dem no dey wear pant [Chorus: Mr Eazi & Falz] Detty yasef Bad guy is in the building by the way How situation is getting nowadays Detty yasef (You no dey see) I just can't believe my eyes Detty yasef So so dangerous, just imagine (You no dey see) Detty yasef [Verse 2: Falz] Ah, check I can't believe my eyes oh eh God I see many girls that are getting really wayward They want to high, they are seeking elevation Them no dey sick but they're taking medicaton Yesterday night I was with a dope chick Say she got a nose bleed sniffing Evo-Stik Baby all you do is drink and blow trees Is that white powder am seeing on your nostrils Omo yen sweet gan, o wole pelu speed gan O ti sare bere mole, f'owo so'ri big john She say I will dokes you if you smoke too I will let you put my weave on if you sniff on Alakoba I can see they send you I can still help you if you can still be gentle She don light claro, she don peff small I didn't even knew she has even taken refno [Verse 3: Mr Eazi] Mummy say make I look sharp oh Emere dey, make I look sharp oh Manager say no dey lose guard oh Better check the phone, them go fit wande coal you oh [Bridge: Mr Eazi] She say let's be high and let us get farther Ah, she say Eazi papa p na let us get farther She say she dey like it real make I no use condom, hmm [Pre-Chorus: Mr Eazi] Nowadays girls wanna have fun Drinking, smoking weed on a daily Steady mix the lean with the Bailey's Them no dey hear word Them no dey hear word Nowadays girls wanna have fun Steady private trips on a daily You go see everything for the Snapchat Dem no dey wear bra, dem no dey wear pant [Chorus: Mr Eazi] Detty yasef (You no dey see) Detty yasef (You no dey see) Detty yasef (You no dey see) Detty yasef (You no dey see) [Pre-Chorus: Mr Eazi] Them no dey hear word Them no dey hear word Steady private trips on a daily (It's your boy Eazi) You go see everything for the Snapchat Dem no dey wear bra, dem no dey wear pant [Chorus: Mr Eazi] Detty yasef (You no dey see) Detty yasef (You no dey see) Detty yasef (You no dey see) Detty yasef
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Falz
- Mr Eazi
- Adey
- Del B