Òròkórò

Lyrics
[Intro: Angélique Kidjo & Mr Eazi] Òròkórò Zagadat Oh, oh-oh Òròkórò (It's KelP vibes) [Chorus: Mr Eazi & Angélique Kidjo] Oun toba wun elenu lo fin soro (Òròkórò) Kosi ohun telefi eledamishey (Òròkórò) You know sey normally me o kin kpariwo (Òròkórò) Oun toluwa shey ko to ni koro [Verse 1: Mr Eazi] Oya follow me kalor o Make you see the kind of love I dey see Oya follow me kalor o (Yeah) Tele mi Ja lor o Make you see the kind of love Oluwa show me Me o le Kparo o Kparo o [Pre-Chorus: Mr Eazi] 'Cause all the money wey you get o You no fit carry am go below And all the padi wey you get o Oju lari we no know the koko Upon the nose wey we gеti o We no fit smell all the bad pеople Na baba God wey me get o Na baba God wey me get o Oh, oh, yeah [Chorus: Mr Eazi & Angélique Kidjo] Oun toba wun elenu lo fin soro (Òròkórò) Kosi ohun telefi eledamishey (Òròkórò) You know sey normally me o kin kpariwo (Òròkórò) Oun toluwa shey ko to ni ko [Verse 2: Mr Eazi] Mm, Who badda? Kosi ohun badda Throw me arrow mo dapada I dey pray to Jesus, Jah, Jehovah Givey thanks 'cause everything In order Thank you Lord for giving mana Only peace wey I desire As an old Soulja, I no retire Thousand years, I go still dey fire [Pre-Chorus: Mr Eazi] 'Cause all the money wey you get o You no fit carry am go below And all the padi wey you get o Oju lari we no know the koko Upon the nose wey we geti o We no fit smell all the bad people Na baba God wey me get o Na baba God wey me get o Oh, oh, yeah [Chorus: Mr Eazi & Angélique Kidjo] Oun toba wun elenu lo fin soro (Òròkórò) Kosi ohun telefi eledamishey (Oh, oh-oh) You know sey normally me o kin kpariwo (Òròkórò) Oun toluwa shey ko to ni ko [Outro: Angélique Kidjo] È dami lohoun, è djè n'korin È djè n'djayé, n'tori ayé odoun o Ewa didé, ewa ka lo djo È dami lohoun, è djè n'korin È djè n'djayé, n'tori ayé odoun o Ewa didé, ewa ka lo djo Onikaloukou ti o wa ayé (Òròkórò) Oni Iya oni baba o, woah, oh Oluwa loni ashè agbara (Òròkórò) Èrora ti aba fè soro o Ewa didé, ewa ka lo djo
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Mr Eazi
- Angélique Kidjo
- Joshua Moszi
- Kel-P
- Oluwaseun “Nakamura” Hassan