You Sef

Moelogo & L.A.X - Pop, Nigeria
You Sef
0 Plays
Lyrics
[Pre-Chorus: L.A.X] What you think of me o? Who you think you be now? No dey ginger me o You wan collect from me oloun What you think of me o? Who you think you be now? No dey ginger me o You wan collect from me oloun [Chorus: Moelogo] If you say you dey mad You dey mad Me sef I dey mad I dey mad All of us we dey mad We dey mad We dey mad We dey mad If you say you dey mad You dey mad Me sef I dey mad I dey mad All of us we dey mad We dey mad We dey mad I dey mad [Verse 1: L.A.X] Plenty wey no send me for area Push and shove Na dem dey for my area Dem talk tey tey o Love no dey o I tell these people it's too late to apologise I don gbe im oversize No be today No over night Na God's grace No be lie Iya yin [Pre-Chorus: L.A.X] What you think of me o? Who you think you be now? No dey ginger me o You wan collect from me oloun What you think of me o? Who you think you be now? No dey ginger me o You wan collect from me oloun [Chorus: Moelogo] If you say you dey mad You dey mad Me sef I dey mad I dey mad All of us we dey mad We dey mad We dey mad We dey mad If you say you dey mad You dey mad Me sef I dey mad I dey mad All of us we dey mad We dey mad We dey mad I dey mad [Verse 2: Moelogo] When I dey for Manchester Dem no believe When vi dey for Colchester Just dey chill When I enter Atlanta Dem dey freeze Cause dem no say the boy got the cheese But it's too late to plogise And if I dey dey recognize The money dey I no dey lie And if I dey I energise [Pre-Chorus: L.A.X] What you think of me o? Who you think you be now? No dey ginger me o You wan collect from me oloun What you think of me o? Who you think you be now? No dey ginger me o You wan collect from me oloun [Chorus: Moelogo] If you say you dey mad You dey mad Me sef I dey mad I dey mad All of us we dey mad We dey mad We dey mad We dey mad If you say you dey mad You dey mad Me sef I dey mad I dey mad All of us we dey mad We dey mad We dey mad I dey mad
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Moelogo
- L.A.X