Who Talk

Album cover art for "Who Talk" by Moelogo & Adekunle Gold & Ria Sean

Moelogo & Adekunle Gold & Ria Sean - Pop, UK

Who Talk

0 Plays

View Album

Lyrics

[Chorus: Adekunle Gold] No be everybody go like you This na reality o my guy No be everybody go feel you This na reality o na ni If you walk on water Dem go talk say you no sabi swim If you dey fly o Dem go talk say you no sabi walk [Post-Chorus: Moelogo & Ria Sean] Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing? Who talk say babe no fit stand for road and get investment? Shine your eyes Shine your eyes Well well Price dey rise Come correcti o, well In my vibe No deny I decide I love my life Fuck with me, you go see Don't fuck with me, you might get zеro chances Live your life my dеar [Chorus: Adekunle Gold] No be everybody go like you This na reality o my guy No be everybody go feel you This na reality o na ni If you walk on water Dem go talk say you no sabi swim If you dey fly o Dem go talk say you no sabi walk [Post-Chorus: Moelogo & Ria Sean] Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing? Who talk say babe no fit stand for road and get investment? Shine your eyes Shine your eyes Well well Price dey rise Come correcti o In my vibe No deny I decide I love my life Fuck with me, you go see Don't fuck with me, you might get zero chances

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Moelogo
  • Adekunle Gold
  • Ria Sean