I2SABI

Album cover art for "I2SABI" by Minz

Minz - Pop

I2SABI

2 Plays

Duration: 2:35

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro: Minz] I too sabi, that's my problem I too sabi, that's my problem I too sabi, that's my problem Pro-, pro-, problem, that's my problem Sa-, sa-, sabi, that's my problem I too sabi, that's my problem I too sabi, that's my problem Pro-, pro-, problem [Verse 1: Minz] Since 'five, I dey vibe When dem born me, I no cry I just said, "Gimme me bread, mixed with money", we'll be fine Make I dey cheesed up, I dey guide I know Oluwa go provide Bad bitches for my poolside I pour sumn' for the people wey don kpai [Pre-Chorus: Minz] I no fit live forever (Yeah), so me, I don surrender (Ayy-ayy) I buy my bitch whatever (Yeah), na she be Cinderella (On god) Ferrari, Bentayga, and new Balenciaga, she must get am I dey pet am, I dey pet am, I dey pet am, I carry, pet am, I- [Chorus: Minz & Jeriq] I too sabi, that's my problem I too sabi, that's my problem I too sabi, that's my problem Pro-, pro-, problem, that's my problem Oversabi, that's my problem Oversabi, that's my problem (Ogbe) Oversabi, that's my problem Pro-, pro-, problem, that's my problem [Verse 2: Jeriq & Minz] Oversabi na my P' (Ehn), I dey with my G' We plannin' on getting the cheese No slogodo for this party Bro my [?] All seat available for [?] Wetin dey sup, you wan dey whine me? Na follow God, we dey body Ah, oshey, unbelievers must obey Two bad Bs for my loca' We dey win dem home and away (Na wa) Ah, oshey, OBO, omo see gobe (Come and see) Crazy o, blame it on my trade (We outside) Rich forever like Ross, eh [Pre-Chorus: Minz] I no fit live forever (Yeah), so me, I don surrender (Ayy-ayy) I buy my bitch whatever (On god), na she be Cinderella (Ayy-ayy) Ferrari, Bentayga (Oh), and new Balenciaga (Ayy-ayy), she must get am I dey pet am, I dey pet am, I dey pet am, I carry, pet am, I- [Chorus: Minz] I too sabi, that's my problem I too sabi, that's my problem I too sabi, that's my problem Pro-, pro-, problem, that's my problem Oversabi, that's my problem Oversabi, that's my problem Oversabi, that's my problem Pro-, pro-, problem, that's my problem [Post-Chorus] [Requires Portoguese Translators] [Outro: Minz] Shit, yeah, your favourite artist's favourite artist Too fuckin' good, too fuckin' GOAT-ed All your favourites know this, Minz reloaded Run it, promote it, man, fuck that shit

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Minz
  • Jeriq
  • 255