Bottom Belle

Album cover art for "Bottom Belle" by Omawumi & Flavour

Omawumi & Flavour - Pop

Bottom Belle

10.7K Plays

View Album

Lyrics

[Intro: Omawumi, Emmanuella Kamillah Yusuf] Kokoma *Emmanuella mumbling* Adebisi Konga Omawumi's Baby Ehn, I say Flavour Omawumi Baby Mama, *mumbling* Abo ba bo ba bo ba bo Abonsuwe! Soso Soberekon (Madskillz) Kokoma, I stand by Adebisi Konga (Ehn, hmmmm) Omawumi's baby (Hey!) Ehn ehn, wonder (Ooh, whoa, hey!) Kokoma, I stand by (Ehn, oh, yeah) Adebisi Konga (Yeah) Omawumi's baby (ehn!) Ehn ehn, wonder Ehn ehn, wonder Hey! [Chorus: Omawumi] Oga buy me bottom belle Coolu my heart yeah Oga buy me bottom belle Coolu my heart yeah Bonswe, azikiwe Bonswe, a yo, a yo Bonswe, azikiwe Bonswe, a yo, a yo oh! (Hey, yeah) A yo, a yo oh! (Eh, yeah) A yo, a yo oh! [Verse 1: Omawumi] You tell me say you like me Me sef tell you my own yeah When e reach to buy me fine things E wo l'aradite yeah If I tell you say make you do me better Try understand I say, as a woman wey like plenty money Oya show me you fit shake your body You be chairman no be for mouth eh, eh yeah! Chairman do something, pamurege [Chorus: Omawumi, Flavour] Oga buy me bottom belle Coolu my heart yeah (Coolu my heart yeah) Oga buy me bottom belle Coolu my heart yeh (Everybody say!) Bonswe, (Ahan) azikiwe (Hey!) Bonswe, a yo, a yo Bonswe, (hey hey!) azikiwe Bonswe, a yo, a yo oh! (Oyonima) A yo, a yo oh! (Hehehehehehehehey!) A yo, a yo oh! [Post-Chorus 1: Flavour, Omawumi, Flavour and Omawumi] Flavour, (ehn) Omawumi (let's go), baby (okay) Bottom belle Abo ba bo ba bo ba bo Abonsuwe! Oya na Flavour, (ehn) Omawumi (let's go), baby (ayy) Bottom belle Abo ba bo ba bo ba bo Abonsuwe! [Verse 2: Flavour, Omawumi] The way you dey whine am go down, down low (Down low) E dey coolu my heart The way you dey shake your bum bum bum E dey coolu my heart oh You want am for naira or dollars? (Oh yes!) You want am for pounds or euros? (Of course!) Anything for you baby Coolu my heart oh Oya dancia, dancia baby mi (Oya dancia) Kporokoto, kporokoto ogini di Yeah, you dey coolu my heart oh Baby! [Chorus: Omawumi, Flavour] Oga buy me bottom belle Coolu my heart yeah (Coolu my heart yeah) Oga buy me bottom belle (Ogwu osi, ahan) Coolu my heart yeh Bonswe, (I need to buy my belle bottom) azikiwe (I need to shop my own) Bonswe, a yo, a yo (I need to do my hair) Bonswe, azikiwe Bonswe, a yo, a yo oh! (Ohhh, whoaaaa) A yo, a yo oh! (Ohhhhhh) A yo, a yo oh! [Post-Chorus 2: Omawumi] Kokoma (Ehn) I stand by (Come on) Adebisi Konga Omawumi's baby Ehn ehn, wonder Kokoma (He fall am for ground, he pick am for up) I stand by Adebisi Konga (He throw am there, he throw am there) Omawumi's baby Ehn ehn, wonder [Post-Chorus 1: Flavour] Flavour, Omawumi, baby Bottom belle Abo ba bo ba bo ba bo Abonsuwe! Oya na Flavour, Omawumi, baby Bottom belle Abo ba bo ba bo ba bo Abonsuwe! [Outro: Omawumi, Flavour] Eh ti ye, ti ye Chai, eh wo! Ukwu dia! Mama bonsuwe, 'zikiwe yeah Ahan! Hee-hee, hee-hee

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Herbert Udemba
  • Omawumi
  • Flavour