Lekki

Album cover art for "Lekki" by M.I Abaga & Ajebutter 22 & Odunsi (The Engine) & Falz

M.I Abaga & Ajebutter 22 & Odunsi (The Engine) & Falz - Rap, Nigeria

Lekki

8.1K Plays

View Album

Lyrics

[Intro: That Warri Girl] Bros, abeg abeg abeg abeg I no fit follow you go Mainland If e no be Lekki, I no dey comot for here Nor dey shinshin me na Lekki abeg Reason am! [Hook: Odunsi] Shout out to the girls that like to party, Aristocrats Ati Uni Girls, they are making their Aristo-Cash Shout out to the girls that like to party, Aristocrats Ati Uni Girls, they are making their Aristo-Cash [Chorus: Odunsi] Don't mind them, don't mind them Don't mind them, don't mind them joor Don't mind them, don't mind them Don't mind them, don't mind them joor Don't mind them, don't mind them Don't mind them, don't mind them joor Don't mind them, don't mind them Don't mind them, don't mind them joor [Verse 1: M.I Abaga] Ahh! get money, don't mind them Aunty We all know you' the life of the party Any girls say you under them Be like under where (underwear)? Bitch I no dey wear panties Ah! you the best honey (yeah) Can these niggas get sex for free? (No!) Make sure you carry vex money So you no go dey stranded the next morning Ahnn! hashtag Team Light Skin By cream, or by Snapchat filter (ehh) Hashtag Team Slay Queens By hook or by crook or by chook my sister Open for business in Lagos Lekki Girl Canteen, come pay chop It's a waste nothing money, thighs waist joor And Sunday morning, you go dey church (Praise the Lord) [Hook: Odunsi] Shout out to the girls that like to party, Aristocrats Ati Uni Girls, they are making their Aristo-Cash Shout out to the girls that like to party, Aristocrats Ati Uni Girls, they are making their Aristo-Cash [Chorus: Odunsi] Don't mind them, don't mind them Don't mind them, don't mind them joor Don't mind them, don't mind them Don't mind them, don't mind them joor Don't mind them, don't mind them Don't mind them, don't mind them joor Don't mind them, don't mind them Don't mind them, don't mind them joor [Falz] Bahd Guys is in the building [Verse 2: Falz] Ahh, shout out to girls that like party Every show I go, you must dey there Everytime, I see you with Artistes It's like you own your own Label? Do the X-Rated for the pay check You get naked for the latest For the iPhone 8, you fornicated Fly to Dubai for the Holiday next Ahn ahnn, o ti e beru; and you're just in 100 Level Shout out to Unilag: Ginger! My Babcock and Covenant sisters O wan wonder b'o se de'be? Cos Mummy think that you're an angel But your best friend tell you, if you need bread Make you come Lekki Phase 1 for the weekend [INTERLUDE: Ajebutter22] Lekki Lekki [Lekki Lekki Lekki…] O fe lo j'aye ati Lekki Lekki All these school girls are going to Lekki Lekki You dey find enjoyment out in Lekki Lekki Olorun ohhh [Verse 3: Ajebutter22] O ni Postinor by her bed side Bi alejo, o ni pe come inside I'm number 1, no exaggeration I fuck with the best, that's masturbattion These school girls all in my area Their blood is hot, that's malaria Put pressure; force over area Playing with fire, awon Targaryens Won ri maga, whine them Get diamond ring; blind them T'on ba gbe Prenup, don't sign them Good girls hate you, don't mind them All white, like I cast and bind them That's not her dad, they're an item If you need school girls in town for the weekend The only place you can find them is in Lekki Lekki [Hook: Odunsi & Ajebutter22] Shout out to the girls that like to party, Aristocrats (All Girls in Lekki) Ati Uni Girls, they are making their Aristo-Cash (All the school Girls staying in Lekki) Shout out to the girls that like to party, Aristocrats (Don't mind them they're in Lekki) Ati Uni Girls, they are making their Aristo-Cash [Outro: Ajebutter22] Omoge hustle hustle Bobo pop your bottle No go follow fine boy he can't buy Gucci And pay with his muscle [Outro: That Warri Girl] Public Announcement from That Warri Girl To all the guys wey dey talk about Lekki during the day And for night, una want carry person go Mainland We no dey go anywhere; na Lekki we go dey Forget about the flood; no be excuse; We come with our Life Jacket, with our Boat, with our Canoe We will die here; na Lekki all the way

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Ajebutter 22
  • Odunsi (The Engine)
  • Falz
  • M.I Abaga