Lowkey!

Album cover art for "Lowkey!" by Mayorkun

Mayorkun - Pop

Lowkey!

0 Plays

Duration: 3:34

View ArtistView Album

Lyrics

"Lowkey!" Of Lagos! Another one na scam all other men are scum You know that time has come Moya tete pase fun jalo Thandi male baba thandi male Werey gbowo mi japa and sa to Malay O je mi m'aye, gbemi l'handicap eyy Wato wale, Oga where my money? What I do is not your business (business) You better focus on your fitness (fitness) Even if it take me time to reach e Mosa ma debe when I debe Ah ahn Kini latest Kinlo d'owo making money plus intеrest Many explanation no evidеnce Kpe padi mi jeka invest Ahn ahn ahn ahn Lowkey lowkey lowkey I've been steady taking shit From people that don't deserve me Mo para Moya tete pase fun jalo Koma lo pami bi alo K'emi le rigo beer kan Lowkey lowkey lowkey I've been steady chopping with people wey ready to chop me Mo para Moya tete pase fun jalo Koma lo pami bi alo K'emi le rigo beer kan If you too sweet dem go lick you finish If you want peace dem go break you pieces The matter pass my hand E scatter all my plans That's why I dey para o para o Kilode ti mo fin para o Many more plenty jara o No be sprint na marathon gan Make I carry you go go Wetin dey make me dey loco Yebariba samboribobo Naso I learn to say No No ah ah (ah) E choke o The truth is bitter like jogbo But you prefer choco-milolo Wetin dey kill-ing you slow low-ly Thandi male baba thandi male Werey gbowo mi japa and sa to Malay O je mi m'aye, gbemi l'handicap eyy Wato wale, Oga where my money? Lowkey lowkey lowkey I've been steady taking shit From people that don't deserve me Mo para Moya tete pase fun jalo Koma lo pami bi also K'emi le rigo beer kan Lowkey lowkey lowkey I've been steady chopping with people With people wey ready to chop me Mo para Moya tete pase fun jalo Koma lo pami bi alo K'emi le rigo beer kan

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Ayobami “Bam” Adebowale
  • Mayorkun
  • larrylanes