Ur Eyes

Album cover art for "Ur Eyes" by May D & Davido

May D & Davido - Pop

Ur Eyes

2 Plays

Duration: 4:04

Lyrics

[Intro: May D] Ah, oh You, oh oh Ah, oh Yeah [Hook: May D] When I look into your eyes I no know wetin I dey see, wetin I dey see As I dey look into your eyes I no know wetin I dey see, wetin I dey see baby Wetin, wetin, wetin, wetin, wetin Wetin I dey see, wetin Wetin, wetin, wetin, wetin, wetin Wetin I dey see [Verse 1: May D] As I dey see you everyday pass my way So many things that I wanna say Many many things, so many things So many boys dem ah dey your case today Girl make you know say me no play Gobe, gobe, gobe (Yeba) Comе be my lady, ah ah Baby come be my lady, hеy ah Come be my lady, ah ah Come be my lady, baby come be my lady [Hook: May D, Davido] When I look into your eyes I no know wetin I dey see, wetin I dey see As I dey look into your eyes I no know wetin I dey see, wetin I dey see baby Wetin, wetin, wetin, wetin, wetin Wetin I dey see, wetin Wetin, wetin, wetin (Ah, it's Davido), wetin, wetin Wetin I dey see Wetin [Verse 2: Davido] I just want to marry (Marry) And I just want to carry you (Carry you) Baby I'm loving that attitude Spending late nights in Malibu yeah Wetin, o girl no debating Don't mind those people hating Honey For us To be I will never leave you lonely Even if I'm high on kpoli May D ti gbe de ati Omo Baba Olowo Girl I can go far and wide Committing suicide Bo jo n ran (Bo jo n ran), bo run ran (Bo run ran) I am yours It's Davido [Hook: May D] When I look into your eyes I no know wetin I dey see, wetin I dey see As I dey look into your eyes I no know wetin I dey see, wetin I dey see baby Wetin, wetin, wetin, wetin, wetin Wetin I dey see, wetin Wetin, wetin, wetin, wetin, wetin Wetin I dey see Wetin [Verse 3: May D, Davido] You know say me no lie say me be champion When I sing them are pay me in a million You know say me no lie say me be champion Very soon it's gonna turn into a billion You know say me I get a lot of millions Who God has bless no man can curse Go down go down, show up your stuff I'll be waiting, waiting your love [Bridge: May D] Come be my lady Baby come be my lady Come be my lady Come be my lady, baby come be my lady [Hook: May D] When I look into your eyes (your eyes) I no know wetin I dey see (I dey see, I no know baby), wetin I dey see (I dey see, I no know baby) As I dey look into your eyes (your eyes) I no know wetin I dey see (I dey see, I no know baby), wetin I dey see baby (I dey see, I no know baby) Wetin, wetin, wetin, wetin, wetin (Wetin, wetin, wetin, wetin, wetin) Wetin I dey see, wetin Wetin, wetin, wetin, wetin, wetin Wetin I dey see Wetin [Outro] Fliptyce on the beats Mr May D, it's Davido Baby You gotta love it (So fly)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • May D
  • Davido