Amina

Lyrics
[Intro] Vibez Mavins [Chorus: Rema] Tell me if you're available Me I wan link you girly oh Me I no fit dey solo-lo Make we run our thing on the low Amina oh-ah Amina Say na you wey dey ginger me now Amina oh-ah Amina Say na you wey dey ginger me now ah [Instrumental Break] [Chorus: Rema] Tell me if you're available Me I wan link you girly oh ('Ly oh) Me I no fit dey solo-lo (Solo) Make we run our thing on the low Amina oh-ah Amina (Ah, ah) Say na you wey dey ginger me now (Ah, ah) Amina oh-ah Amina (Mia) Say na you wey dey ginger me now ah [Verse 1: Ayra Starr & Rema] Mhm Big bag, big vibes, big cheques I kon wear knickers I wear my Jimmy Choo, drink booze With my goons and sip on liquor Pull up in a Rover So fine dem go shout Jehovah (Hey) Mm, the money I dey chase am (Hey) [Bridge: Rema] Ewiriwiriweriye Hey, ewiriwiriweriye Fine girl asempete Come baby girl malo nogede Spekele, spekele (Ahh) Why you dey from I go knack you ogede You go feel my thing inside your belle [Chorus: Rema] Tell me if you're available Me I wan link you girly oh Me I no fit dey solo-lo Make we run our thing on the low Amina oh-ah Amina Say na you wey dey ginger me now Amina oh-ah Amina Say na you wey dey ginger me now ah [Refrain: Rema & Bayanni] Killy me, killy me (Hmm) Girl you fit killy me (Killy me with body) Ki-killy, ki-killy (Huh) Ki-killy, ki-killy (Hm egbami) Accident e, accident e (When you jam me) I sabi vulcanizer wey go pump your tyre, na me (Bayanni) [Verse 2: Bayanni] Ekelebe don burst oh Kuku kill me, kuku kill me oh E be you I wan chop oh They wan see me Them no fit reach oh Wait na, wait na E be you I dey chase na, chase na Girly make I hold your waistline, hm, yeah [Verse 3: Crayon & Rema] Girly be my akanchwa Come make I chop you like ofe sala (Ha) Your body na raise to power (Ha) Come make I give you the shower (Ha) When I pull up in the club with me guys So you know say we fresh like bawa (Ha) O girl you dey make me dey mental (Yeah) Shebi I dey make you dey mara (Ha) [Chorus: Rema] Tell me if you're available Me I wan link you girly oh ('Ly oh) Me I no fit dey solo-lo (Solo) Make we run our thing on the low Amina oh-ah Amina (Ah, ah) Say na you wey dey ginger me now (Ah, ah) Amina oh-ah Amina (Mia) Say na you wey dey ginger me now ah [Outro: DJ Big N] Here we go, yeah This one goes out to the special ladies You're beautiful You're nicely made And that's facts
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Ayra Starr
- Rema
- Bayanni
- Crayon (NGA)