Arise

Album cover art for "Arise" by Mavins & Don Jazzy & Reekado Banks & Di’Ja

Mavins & Don Jazzy & Reekado Banks & Di’Ja - Pop

Arise

0 Plays

Duration: 3:50

View Album

Lyrics

[Intro] Mavin [Verse 1: Don Jazzy] Ehn, my Nigeria Arise Nigeria (Ehen) Nigeria (Nwonnu, nwonnu) This one's for you o (Oya) Get up, Nigeria (Uhun) Wake up, Nigeria (Ehen, ehen) Nigeria (Ehn) [Chorus: Reekado Banks, Don Jazzy, Di'ja & Don Jazzy] My Naija people, where you dey (Arise) Anywhere wey you dey (Arise) Show them say you no dey shake (Arise) Tell them say na we dey reign (Arise) See we no go break (Arise) E go better, e no go tey (Arise) Na we go show them the way (Arise) Show them say you believe in Nigeria (Oya) [Post-Chorus: Di'ja, Don Jazzy] I believe (Iye-ye-ye-ye-ye, iye-ye-ye-ye-ye) I believe (Iye-ye-ye-ye-ye, iye-ye-ye-ye-ye-ye) I believe (I believe in you, my brother and my sister, oh) I believe (Ooh, I really do, oh, believe in Nigeria o) [Verse 2: Reekado Banks] Arise, o compatriots Nigeria's call obey o To serve our fatherland With love and strength and faith Beauty lies in the eyes Of the beholder I love my fatherland Nigeria yi ma ga Omo Naija, lawa o Ejeka sowopo Ka gbe laruge Iye, iye, nene, eh Omo Naija, lawa o Ejeka sowopo Ka gbe laruge Iye, iye, nene, ne [Chorus: Reekado Banks, Don Jazzy, Di'ja & Don Jazzy] My Naija people, where you dey (Arise) Anywhere wey you dey (Arise) Show them say you no dey shake (Arise) Tell them say na we dey reign (Arise) See we no go break (Arise) E go better, e no go tey (Arise) Na we go show them the way (Arise) Show them say you believe in Nigeria (Oya) [Post-Chorus: Di'ja, Don Jazzy] I believe (Iye-ye-ye-ye-ye, iye-ye-ye-ye-ye) I believe (Iye-ye-ye-ye-ye, iye-ye-ye-ye-ye-ye) I believe (I believe in you, my brother and my sister, oh) I believe (Ooh, I really do, oh, believe in Nigeria o) [Verse 3: Di'ja] North, east, west, south, bade kioba Bade kioba, zomalaiya North, east, west, south, bade kioba Zomalaiya, namune River Niger, River Benue Flowing miliki and honey Naija is so blessed Nothing wey you fit to tell me Green, white, green, our land is green Sandoku ankala, believe in Nigeria o [Chorus: Reekado Banks, Don Jazzy, Di'ja & Don Jazzy] My Naija people, where you dey (Arise) Anywhere wey you dey (Arise) Show them say you no dey shake (Arise) Tell them say na we dey reign (Arise) See we no go break (Arise) E go better, e no go tey (Arise) Na we go show them the way (Arise) Show them say you believe in Nigeria (Oya) [Post-Chorus: Di'ja, Don Jazzy] I believe (Iye-ye-ye-ye-ye, iye-ye-ye-ye-ye) I believe (Iye-ye-ye-ye-ye, iye-ye-ye-ye-ye-ye) I believe (I believe in you, my brother and my sister, oh) I believe (Ooh, I really do, oh, believe in Nigeria o) [Verse 4: Don Jazzy] Kalamani bukurama (Ehen) Isoko ado, hey (Hey) Ndibo kwezwonu o Asimu ne mela o Make we come together, make we love each other o Like say them born us by the same father and mother o Oya make we dey different (Ehen) Omo, we be one decent (Yeah-yeah) Put your 100 percent No be 85 percent Omo, make you no relent Nne chineke nnye nnyekele Nne nnle ewere Obuchukwu yene nue [Chorus: Reekado Banks, Don Jazzy, Di'ja & Don Jazzy] My Naija people, where you dey (Arise) Anywhere wey you dey (Arise) Show them say you no dey shake (Arise) Tell them say na we dey reign (Arise) See we no go break (Arise) E go better, e no go tey (Arise) Na we go show them the way (Arise) Show them say you believe in Nigeria (Oya) [Post-Chorus: Di'ja, Don Jazzy] I believe (Iye-ye-ye-ye-ye, iye-ye-ye-ye-ye) I believe (Iye-ye-ye-ye-ye, iye-ye-ye-ye-ye-ye) I believe (I believe in you, my brother and my sister, oh) I believe (Ooh, I really do, oh, believe in Nigeria o)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Don Jazzy
  • Reekado Banks
  • Di’Ja