Chocolate

Lyrics
[Intro] Mavin Eh Say you know it's Dr Dr SID Mavins in the house Don Jazzy on the beat eh [Chorus] No need to dey speculate That thing wey dey circulate It's true you sweet like chocolate Now you want to dey chocolate No need to dey speculate That thing wey dey circulate It's true you sweet like chocolate And I go make you dey modulate Make you dey modulate It's true you sweet like chocolate Make you dey modulate (true) It's true you sweet like chocolate Chocolate, true true, chocolate Chocolate, make you dey modulate True, chocolate, make you chocolate It's true you sweet like chocolate [Verse 1] So you the bomb girl and I want to detonate But you are my woman and that's the way I decorate eh See dem they feeling your figure eight Bad girl make you come make I regulate Eh no need to perambulate In the dark you know you illuminate When the boys dem feel dey eliminate All day all day all day we go she eh [Chorus] No need to dey speculate That thing wey dey circulate It's true you sweet like chocolate Now you want to dey chocolate No need to dey speculate That thing wey dey circulate It's true you sweet like chocolate And I go make you dey modulate Make you dey modulate It's true you sweet like chocolate Make you dey modulate (true) It's true you sweet like chocolate Chocolate, true true, chocolate Chocolate, make you dey modulate True, chocolate, make you chocolate It's true you sweet like chocolate [Verse 2] Ama make you get loose Omo I get screwdriver My fine boy packaging See no get rival Dem dey dobale for me I be gun to my rival Dem dey gbadun my key Dem dey put off dem lighter [Chorus] No need to dey speculate That thing wey dey circulate It's true you sweet like chocolate Now you want to dey chocolate No need to dey speculate That thing wey dey circulate It's true you sweet like chocolate And I go make you dey modulate Make you dey modulate It's true you sweet like chocolate Make you dey modulate (true) It's true you sweet like chocolate Chocolate, true true, chocolate Chocolate, make you dey modulate True, chocolate, make you chocolate It's true you sweet like chocolate [Verse 3] I know you heard about me You heard about swag so why'd you doubt me You got a sweet tea, can't do without me You wanna have a taste? Go ahead and bite me You want me to put it put it put it on you You want me to work that booty for you Then your friends just to go straight you I just made you testify, the doctor is good Oh oh oh oh [Chorus] No need to dey speculate That thing wey dey circulate It's true you sweet like chocolate Now you want to dey chocolate No need to dey speculate That thing wey dey circulate It's true you sweet like chocolate And I go make you dey modulate Make you dey modulate It's true you sweet like chocolate Make you dey modulate (true) It's true you sweet like chocolate Chocolate, true true, chocolate Chocolate, make you dey modulate True, chocolate, make you chocolate It's true you sweet like chocolate Make you dey modulate It's true you sweet like chocolate Make you dey modulate (true) It's true you sweet like chocolate Chocolate, true true, chocolate Chocolate, make you dey modulate True, chocolate, make you chocolate It's true you sweet like chocolate
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Dr SID