Hippopuray

Album cover art for "Hippopuray" by Masterkraft

Masterkraft - Pop

Hippopuray

2 Plays

Duration: 2:32

View Artist

Lyrics

Oh oh oh oh Listen Time na turn by turn This life na turn by turn Seasons come and seasons go When cloud gather rain go fall Sun dey shine and moon go come Night go go and day go break Never say never oh no no Wetin God say go be, go be why Dem talk say you no fine Ekwe But your mama like am like that Chop I chop make e go round E no supposed to hard This life na only once oh oh Make sure say you enjoy yourself As the music dey play dey go Le the rhythm groove you darling Hippopuray Eh oh (3x) Hippopuray Eh oh (3x) And if you know my story you go give God glory Because from Oshodi down to Abutе Meta We dey rock foundation Trеkking from Ajengunle Handing in a molue Form *** to Shogunle Number one aromo boy don dey make sense See the boy everywhere chey Dem talk say you no fine Ekwe But your mama like am like that Chop I chop make e go round E no supposed to hard This life na only once oh oh Make sure say you enjoy yourself As the music dey play dey go Le the rhythm groove you darling Hippopuray Eh oh (3x) Hippopuray Eh oh (3x) Master Make you move your body This life no be small thing *** check no dey bounce Groove you

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Michael Uzoma
  • Masterkraft