Sufree

Lyrics
SURFREE [Intro:] Surfree easy ay-oh baby-yo Try to dey relax si-yo Nor be lie yo Surfree easy ay-oh baby-yo Try to dey relax si-yo Nor be lie yo [Po-ch:] Just dey freely just as you're able Chill up with some alcohol wey dey affordable To make you feel comfortable Just dey freely just as you're able Chill up with some alcohol wey dey affordable To make you feel comfortable [Vs 1:] You know say I nor wan hurt you before una be two Wey dey behave like crook like chewing gum wey girls dey chew Your suspectious don too much why you stand near that mosques You just wan see under most for you to bring problem more [Pr-ch:] Slow down sit down know the worth of your life Cool down calm down race up your candle light [Ch:] (Surfree surfree easy easy) your matter too get as e be (Surfree surfree easy easy) learn to treat me like a man (Surfree surfree easy easy) mentality amendment (Surfree surfree easy easy) lacking understanding join Repeat [Po-ch:] [Vs 2:] As you don stand for my front wetin you wan dey form Almost all your way na by force quarrel 9 you just wan form That quarrel you nor go see am none of us go dey harm Brenda, Linda, Binta, Tina, relive yourself as you want Take things easy with your life Repeat [Pr-ch:] Repeat [Ch:] [Vs 3:] You gat to help your self as you don get set As you don know wetin dey humble yourself as them dey Nothing go fit bring you back once you turn your back From this relationship bar [Tw:] Me wan let you know again me wan try you again For the second time again nor dey fall my hand again Nor dey foam for me again Me wan let you know again me wan try you again For the second time again nor dey fall my hand again Nor dey foam for me again Gain (gain) gain (gain) Repeat [Ch:(x2)] [Vs 4:] Na so e be yo baby oh learn to do am surfree surfree Na so e be yo baby oh learn to take am easy easy [Hk:] till fade Surfree surfree, easy easy Surfree surfree, easy easy
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- M and k