Advertisement

Dance

Album cover art for "Dance" by M and k

M and k - R&B

Dance

0 Plays

View Artist

Lyrics

DANCE [Tu: Kevo] I say shake am the way you can shake am (eh eh) Dance am the way you can shake am (eh eh) Papa mama come celebrate (eh eh) Uncle aunty come celebrate (eh eh) Brother sister come celebrate (eh eh) Come and do the bubble and bubble Shake am the way you can shake am (eh eh) Dance am the way you can shake am (eh eh) Papa mama come celebrate (eh eh) Uncle aunty come celebrate (eh eh) Brother sister come celebrate (eh eh) Come and do the bubble and bubble [Ch:(x2) Mavo] My African people as una dey listen to my music I say dance oh (we say dance oh) I say dance oh (we say dance oh) [Vs 1: Mavo] I nor sure say I go like to hear anybody Problems and stresses wey dey make them feel depress Papa uncle brother rock put your hands up in the air rock [Pr-ch: Mavo] Am oh to my music cause we party just dey go on here Suddenly and surprisingly we dey do we grooving here Unexpectedly and quickly try to come around de yo Definitely yo anybody fit join us Just to feel the groove with us we need to know say Life e short as them say life e short as them say [Hk 1:] I say dance oh (we say dance oh) I say dance oh (we say dance oh) Repeat [C:(x1)] [Vs 2: Mavo] Me know say every one of them get one or two Troubles and wahala's wey them dey go through too Mama aunty sister shake wetin your mama gave you shake Repeat [Pr-ch:] Repeat [Ch:(x2)] [Hk 2:] Dance oh (dance oh) Dance oh (dance oh) Dance oh (dance oh) Dance oh (dance oh) Repeat [Tu:] Repeat [Ch:(x2)] Repeat [Tu:] Till fade

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • M and k