Suru

Album cover art for "Suru" by Lojay

Lojay - Pop

Suru

0 Plays

Duration: 2:18

View ArtistView Album

Lyrics

[Verse] Galore Galore Kasamase Galore Alujo dey my melody Na why dem show me love Puro puro Padi wan gan puro Dey form like say den innocent I no say all na work [Pre-Chorus] Oro owo lan so Kasala f'elomi And if I lost Make you no para for me ooo My phone on DND [Chorus] Ajo ma ri ra Ni suru All eyes on me like interpolice Ni suru Ka male ri ra Ni suru Ajo ma padera wa Ni suru [Verse] I get many things way I dey face E no dey show for face I get many things wey I dey face Problem full my head like head of state E no dey show for face I get many things wey I dey chase [Pre-Chorus] Oro owo lan so Kasala f'elomi And if I lost Make you no para for me ooo My phone on DND [Chorus] Ajo ma ri ra Ni suru All eyes on me like interpolice Ni suru Ka male ri ra Ni suru Ajo ma padera wa Ni suru

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found