Market

Album cover art for "Market" by LKT

LKT - Pop

Market

0 Plays

Duration: 3:40

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro] Shey you go gawk am? Price your market! Edlyne Records (Young D on the beat) [Verse 1] Malo ma se bi ere Oja mo ra ma ta ma je ere Ki lo de to fe ra ipekere Abi agba e shey omo kekere Shey you wan buy abi you wan sell Me I wan buy from the very fine girl Scarcity dey town omo I can't tell Se o mo iye ton ta cowbell Ye [Chorus] Today today My market must sell today today Ghana must go must full Today today Kowo sha ti pe ti pe A nanananana nananana A nanananana nananana How market today? Shey you sell today? The little one wey you sell thank God e Tomorrow is another day Eh ah How market today? Shey you sell today? The little one wey you sell thank God e Tomorrow is another day Eh ah [Verse 2] Rora ma no oja lowo omo igbo Awon yen o ready lati ta zobo Ni check point olopa oni gba bobo Iya kabo omo kule e gba gogo As market don high, ni eatery Shey o mo iye ton ta meat pie The last time wey I carry girl go I wan cry 20k shey na gold I wan buy If I got the money I go buy things unbuyable Anything wey I wan buy must be sensible Oja oyinbo omo it's unstoppable Then chocolate from iya Sadiku Ni ilasa [Chorus] Today today My market must sell today today Ghana must go must full Today today Kowo sha ti pe ti pe A nanananana nananana A nanananana nananana How market today? Shey you sell today? The little one wey you sell thank God e Tomorrow is another day Eh ah How market today? Shey you sell today? The little one wey you sell thank God e Tomorrow is another day Eh ah [Bridge] Ye, no credit, no story Oju mi go like say I don poli Pack my log, no nothing like sorry If you wan buy buy, make you hurry Ye this my Naija man omo na gas e gas 1 plus 2 plus 3 mathematical If you wan do business, you must get the capital Shoemaker, barber, tailor, carpenter, oh [Chorus] Today today My market must sell today today Ghana must go must full Today today Kowo sha ti pe ti pe A nanananana nananana A nanananana nananana How market today? Shey you sell today? The little one wey you sell thank God e Tomorrow is another day Eh ah How market today? Shey you sell today? The little one wey you sell thank God e Tomorrow is another day Eh ah [Outro] Se aje bugba re je loni o Se aje bugba re je loni Eh, my market must sell Edlyne Records Young D

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • LKT