Skit 2

Album cover art for "Skit 2" by Lil Kesh

Lil Kesh - Pop, Nigeria

Skit 2

2 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

[Skit] Gbeke there Who be that talk say he won get pwoblem Wetin dey worry you You dey won cause trouble for me abi Dem never tell you who i be The last time wey we show for the final background Na him we discover say some guys wey dem dey for the observation Them dey yan say them go gimme pwoblem Naim i look down i say yeey All dem dese guys dem won cause trouble for the area ehn I give dem my last warning If una try me i go give una pwoblem I say if una show anyhow i go giv una doggy Dem say which dog again una get dog for house I say we no get dog na If una burst bottle u no wetin i go do for here You know wetin i go do for here I go just pull my shoe run Una dey craze Na me una won kill

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Lil Kesh