Life Of a Star

Album cover art for "Life Of a Star" by Lil Kesh & Adekunle Gold

Lil Kesh & Adekunle Gold - Country, Yoruba

Life Of a Star

0 Plays

View Album

Lyrics

[Intro] Pheelz Mr. Producer oh oh oh oh oh Yeah!! If I start to yan you [Pre-Chorus: Adekunle Gold] If I start to yan you how the thing dey go And if you're feelin what I'm feeling in ma soul I live the life of a Star Omo ko easy rara But Imma keep on marching and go with the flow [Chorus: Lil Kesh] Ha! Shebi na me Wan blow Shebi I want the dough But the price I pay Omo no be joke, Omo no be joke [Verse 1: Lil Kesh] Ha! I remember then when I use to crave the fame Dey happy like pikin wey dem buy new game Only if I knew the price that I have to pay That the people will forget we are still the same I may be looking fly But my pocket dry But the boys don't care You gas give them bar Shebi you be kesh And you drive a benz Abeg drop something now Make we flex And sometimes I am backstage Feeling down cos I kinda had a bad day And I still turn up when I climb stage It's the life of a Star what will I say What will I say Woo igbamii O re body o But the fans still wanna take a Selfie o Most of y'all don't know what we go through Its the life of a Star what will I do What will I do [Pre-Chorus: Adekunle Gold] If I start to yan you how the thing dey go And you're feeling what I'm feeling in ma soul I live the life of a Star Omo ko easy rara But Imma keep on marching and go with the flow [Chorus: Lil Kesh] Ha! Shebi na me Wan blow Shebi I want the dough But the price I pay Omo no be joke Omo no be joke oh oh oh oh oh [Verse 2: Adekunle Gold] Mo fe dogun mo fe dogbon Mo fe dolokiki laye I no know say it takes a lot to be a star Them no tell me Say e no easy o Them go vex you for social network Because you be star you no fit respond Won ti gbagbe pe me self be human being oo Them no tell me, Say e no easy o [Pre-Chorus: Adekunle Gold] If I start to tell you how the thing dey go You go feel what I'm feeling in ma soul I live the life of a Star Omo ko easy rara Imma keep on marching and go with the flow [Chorus: Lil Kesh] Ha! Shebi na me Wan blow Shebi I want the dough But the price I pay Omo no be joke Omo no be joke oh Ha! Shebi na me Wan blow Shebi I want the dough But the price I pay Omo no be joke Omo no be joke oh oh oh oh oh oh [Outro: Adekunle Gold] If I start to tell you how the thing dey go You go feel what I'm feeling in ma soul I live the life of a Star Omo ko easy rara Imma keep on marching and go with the flow

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Adekunle Gold
  • Lil Kesh