RELIeVER

Album cover art for "RELIeVER" by Len

Len - Rap, Hip-Hop

RELIeVER

2 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro] Pretty girl from UK (Stand up, stand up) Pretty girl from Lagos (Stand up, stand up) Pretty girl from SA (Stand up, stand up) Pretty girl from Naija (Stand up, stand up) Pretty girl from UK (Stand up, stand up) Pretty girl from Lagos (Stand up, stand up) Pretty girl from SA (Haha, stand up, stand up) Pretty girl from Naija (Stand up, stand up) [Chorus] Sweetie gyal, it's your lovin' I reminisce Must to be your lover, I cop wedding ring Anyting that you want, I chop everyting Whine me oh, whine me oh, whine me oh I dey craze for her, ogogoro mi o Baby lie, say I'm Romeo, Romeo Gimme munusunu And the way that you shakin' your ukwu I count up, I must confess [Verse 1] She needin' my body inside of her body E be 'cause I relieve all that stress E be 'cause I rеlieve all that stress (E bе 'cause I relieve all that stress) [Refrain] Me I ask if the ogede fit fine oh I no go lie when I say it, I sabi, I sabi you're special, oh [Verse 2] (Baby and) Wetin dey happen, lovestruck like Aladdin, lovestruck like A— (Ah) (Baby and) In love with her fashion, she no follow fashion, she no follow (Chi-chi, ah) (Baby and) Me a spray you money like I do Yahoo (Yes) She don see me for native, I'm on the news (Yes) She don see me, I tell her, I tell her say (Baby and) [Chorus] Sweetie gyal, it's your loving I reminisce Must to be your lover, I cop wedding ring Anyting that you want, I chop everyting Whine me oh, whine me oh, whine me oh I dey craze for her, ogogoro mi o Baby lie, say I'm Romeo, Romeo Gimme munusunu And the way that you shakin' your ukwu [Verse 3] Baby shake your ukwu Gimme munusunu Don see me for YouTube Baby girl from SA No be Shaka Zulu I dey craze, I dey craze This one must be juju [Refrain] Me I ask if the ogede fit fine oh I no go lie when I say it, I sabi, I sabi you're special, oh (Baby and) [Chorus] Sweetie gyal, it's your lovin' I reminisce Must to be your lover, I cop wedding ring Anyting that you want, I chop everyting Whine me oh, whine me oh, whine me oh I dey craze for her, ogogoro mi o Baby lie, say I'm Romeo, Romeo Gimme munusunu And the way that you shake your ukwu Sweetie gyal, it's your lovin' I reminisce Most to be your lover, I cop wedding ring Anything that you want, I chop everyting Whine me oh, whine me oh, whine me oh I dey craze for her, ogogoro mi o Baby lie, say I'm Romeo, Romeo Gimme munusunu And the way that you shakin' your ukwu I can't lie, I must confess (Stand up, stand up) [Outro] Pretty girl from Lagos (Stand up, stand up) Pretty girl from SA (Stand up, stand up) Pretty girl from New York (Stand up, stand up) Pretty girl from UK (Stand up, stand up) Pretty girl from Lagos (Stand up, stand up) Pretty girl from SA (Stand up, stand up) Pretty girl from New York (Stand up, stand up) Pretty girl from UK (Stand up, stand up) Pretty girl from Lagos (Stand up, stand up) Pretty girl from SA (Stand up, stand up) Pretty girl from New York (Stand up, stand up) Pretty girl from UK (Stand up, stand up) Pretty girl from Lagos (Stand up, stand up) Pretty girl from SA (Stand up, stand up)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Len