UnderCover Lover

Lyrics
Intro Oh! Yah! Iye eh ah ah Yaah eeh Oh gal eeh eh eeh Oo gawd yeah oh girl WIZKID Gotta lotta girls wey dey see me Like Play with me Oh, my Love Say I got a lot of Girls Wey dey see me Wanna live with me They say I get for Westside Oh! They say I get for Northside Oh! But I got no one by my side Baby me and you go be fine Fly around In a G5 Say for this life Na only you I love for this Life We met before I had this life Before I get money to pose Everywhere I go you follow Paparazzi taking photos Everything they wanna know no Na only you me I know o o... Chorus: WIZKID My Girl I loose control when you leave me alone baby Oh! You be my undercover lover Eeh Girl I loose control when you leave me alone baby Oh! You be my undercover lover My Girl I loose control when you leave me alone baby Oh! You be my undercover lover Eeh My Girl I loose control when you leave me alone baby Oh! You be my undercover lover Eh Yeah VERSE 2: MUGEEZ Get up, get up, get up, get up Girl Let's make love tonight Ain't no turning back on me Girl I dey want this thing for life Wetin dey worry you my baby Make I know what's on your mind Words be Cheap but actions don't lie You dey fit me well I check your profile Nobody go know so nobody for dey complain Before you go dey carry pikin one day Say you feeling it show me what the dealy Is Say we good together why are you leaving this Girl, you and I make we fly away One on one for a Holiday You dey burst my cranium Nobody haffi Know Girl... Chorus: WIZKID My Girl I loose control when you leave me alone baby Oh! You be my undercover lover Eeh Girl I loose control when you leave me alone baby Oh! You be my undercover lover Eeh My Girl I loose control when you leave me alone baby Oh! You be my undercover lover Eeh My Girl I loose control when you leave me alone baby Oh! You be my undercover lover Ehhhyi Yeah!
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Mugeez
- Wizkid