Desire Pt. 2

Album cover art for "Desire Pt. 2" by Limoblaze

Limoblaze - Rap

Desire Pt. 2

0 Plays

Duration: 2:40

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro: Limoblaze] Ah, ah Ah, ah Limoblaze oyoyo (Hillsplay!) [Verse 1: Limoblaze] Na you dey give me energy And If� r� � pe m�j� Cause Na Your love be remedy E don cause fear for my body You want in my parol 24/7 ni patrol Walahi, I dey ball o �m� w�h�l� � ti d� pin And all the people wey dey tell me no E get a likkle thing wey dem no know Your grace e go end discussion, oh no no no no, my God [Pre-Chorus: Limoblaze] Your command I no go move till you command Me I go dey where you command But I go run if you command o [Chorus: Limoblaze] Ehhh, na for Calvary you cover me Ehhh, in my highs and lows you dey for me You be my desire Na you dey fuel my fire January to December Na you be my sustainer (Go!) Zo di, do di, do do do di da zo di Zo di, do di, do do do di da zo di Zo di, do di, do do do di da zo di Zo di, do di, do do do di da zo di [Verse 2: Caleb Gordon] Messiah my desire When I look to you, ain't nobody higher You gon' follow suit when they want me tied up I take the route, long as you the driver, yeah Tell me who I is, no one above I'm staying this [?], down in the mud 'Till you brought me to light, threw me your love I need that, running it back is never enough I need that, without you I'm not enough I need that, when i fall you pick me up I need that unconditional (that) That traditional (that) I need more I need more of your love [Chorus: Limoblaze] Ehhh, na for Calvary you cover me Ehhh, in my highs and lows you dey for me You be my desire Na you dey fuel my fire January till December Na you be my sustainer Zo di, do di, do do do di da zo di Zo di, do di, do do do di da zo di Zo di, do di, do do do di da zo di (Oh no no no no no no no) Zo di do di do do do di da zo- Ehhh, na for Calvary you cover me Ehhh, in my highs and lows you dey for me You be my desire Na you dey fuel my fire January to December Na you be my sustainer

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Limoblaze
  • Emandiong
  • Dunnie
  • Hillsplay