Pain Me

Album cover art for "Pain Me" by L.A.X & Pheelz & Fireboy DML

L.A.X & Pheelz & Fireboy DML - Pop

Pain Me

0 Plays

Duration: 2:15

Lyrics

Izz LA o Ahahah Ligaligali o Lo shey mi o Lo shey mi o Shey you dey see o Oversabi o Lo shey mi o Lo shey mi o O baby mi o Ah ah ah For my mind na you dey for my mind o Scoda Shey mi bo shey like, shey mi bo shey like Since 99 I've been having 99 problems Scoda Emotional, emotional O dun mi O dun mi o, odun mi o, o dun mi o My baby o O dun mi o, o dun mi o, o dun mi o Omoge ba mi ja Since morning I don dey call you yeah Ten don reach say are you coming Shebi I don tell you that I'm sorry Plenty confusion Why you no wan tell me what's the solution For you I submit o Why you come dey do like you no want it o Baby mi sho ri ige, ka tan le be Hands on your back, gbemidebe Oya shey ko de bе, me I don't care Me I don't carе ooo All the backbiting, the gaslighting That kind thing, I no be Mike Tyson So no dey fight me, dey advise me You're just a spark, Michael Jackson Omo la bouncing Wetin be question wey you come dey ask me I don't know what you mean How could you do this to me yeah O dun mi o O dun mi o, o dun mi o O dun mi o, o dun mi o O dun mi o My baby o O dun mi o, o dun mi o O dun mi o, o dun mi o O dun mi o, o dun mi o

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found