Change

Lyrics
Ha….Ha…………Seh Like play like play o I just dey dey chill o aha! Next to me o na me and my Gs o aha! We just dey sip o plenty plenty moe oaha! I see this girl o fronting like a duck o Her front na Manchester hee! Her backa na arsenal hee! She sabi dance o hee! I no fit comot my eye ohee! Ha She dey shake her bum bum Nwa na achom change na-aka She dey wine am for my front Nwa na achom change na-aka Carry dey go o non-stop Pekem pakam Nwa na achom change na-aka Nwa na achom change na-aka Like play like play she dey come close to me o aha! Temptation o I am tempted to touch oaha! Soo soft soo warm she is endowed o aha! This kind girl I sure say I don fall o cos Her front na Manchester hee! Her backa na arsenal hee! She sabi dance o hee! I no fit comot my eye ohee! Ha I no send she no send she wants to follow me goaha! The confusion wey dey my head o boy I know noaha! I dey transmit she dey receive no be small thing oaha! Heeee haaaa na so e dey do me cos Her front na Manchester hee! Her backa na arsenal hee! She sabi dance o hee! I no fit comot my eye ohee! Haa She dey shake her bum bum Nwa na achom change na-aka She dey wine am for my front Nwa na achom change na-aka Carry dey go o non-stop Nwa na achom change na-aka Pem pem pam pam Nwa na achom change na-aka Nwa na achom change na-aka She dey shake her bum bum Nwa na achom change na-aka She dey grind am for my front Nwa na achom change na-aka She dey grind am she dey wine am o Nwa na achom change na-aka Hey pekem pakam Nwa na achom change na-aka Nwa na idi too much yoo0 Four much yooo Nwa na achom change na-aka Three much yooo Nwa na achom change na-aka Five much yo hooo heee he ee Ladonsyl yoo Nwa na achom change na-aka Chai pekem pe kam pakam Nwa na achom change na-aka Ladonsyl yo ho ho ooo Nwa na achom change na-aka She dey wine am for front Ahaa ono no no no no ooo Iye ye yei No no no no no no no no no Oh lord o!
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...