Minding My Business

Album cover art for "Minding My Business" by Korede Bello & Don Jazzy

Korede Bello & Don Jazzy - Pop

Minding My Business

0 Plays

Duration: 2:54

View Album

Lyrics

Korede Bello Yah Don Jazzy Normally Normally Dem no dey see me for party I dey sip my tea Protect my peace I no dey send nobody Energy Energy E dey show for your body When you call on me Like Do Re Mi Oya fa mo mi baby Moti ready Padi mi lon se party Awon girls wan jubadi (Yeba) Talo so pe o ti pari Kole pari o Na dem sabi Ko ma so katikati Anything wey dem like Anything wey dem want to say Kode kan mi o We get money for rainy days Everyday we celebrate If you dey pray make I fail I dеy pray for you My lawyer dey win any case So whеther you mad or you craze I no dey follow you race I dey my own dey Minding my business Minding my business oh Na the work wey dey pay me oh I dey face on a daily oh Minding my business Minding my business oh I just dey my Cabana I no like wahala Minding my business Minding my business oh I dey gather my rabba I no want your palava Minding my business Minding my business oh Korede Bello and Don Jazzy You see for the community I comport And when dem call up on me I support Some kind things I no dey disappoint If e never reach you then make you wait your turn Moving with security is a must Cos some people dey wey their head dey touch Anything I do you no say dem must talk Santa Claus oga Elon Musk of course We get money for rainy days Everyday we celebrate If you dey pray make I fail I dey pray for you My lawyer dey win any case So whether you mad or you crase I no dey follow you race I dey my own dey Minding my business Minding my business oh Na the work wey dey pay me oh I dey face on a daily oh Minding my business Minding my business oh I just dey my Cabana I no like wahala Minding my business Minding my business oh I dey gather my rabba I no want your palava Minding my business Minding my business oh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Korede Bello
  • Don Jazzy