Raba

Album cover art for "Raba" by DJ Shabsy & Sugarboy & Kizz Daniel

DJ Shabsy & Sugarboy & Kizz Daniel - R&B, Nigerian Pidgin

Raba

7.1K Plays

Duration: 3:40

Lyrics

[Intro: Dj Shabsy & Kizz Daniel] Forever Dope Dj Shabsy Yoo, ah Listen, say [Pre-Chorus: Kizz Daniel] Ọmọ na me as I dey here (Oohh) O-na-na-na Omoge my Raba is near (Oohh) O-na-na-na In love with your body (Oohh), ai Say, I'm in love with your body, yeah (Ooh) Oh-oh [Chorus: Kizz Daniel] Lo t'ori mi lo je gbèsè, eh Ai, ye oh Lo t'ori mi lo je gbèsè, eh (Lo je gbèsè) Lo t'ori mi lo je gbèsè, eh (Lo je gbèsè) Ai, ye-hun Lo t'ori mi lo je gbèsè, eh (Lo je gbèsè, oh) [Verse 1: Sugarboy] Je ń kó bá wọn Rastaman burst pon another one Bands be the motto gabadaya Sugarboy sweet dem agbalumo, na dem no know Mr. lover-lover, e no business if no raba-raba, eh Mr. Sugar-sugar, Akwaibom G wey dey scatter scatter Boss fi di hit feel the heat feel the beat Anytime Couby drop put that ish on repeat Dj Shabsy for the street no be beans The girls wan chop big thing on repeat You believe me Pretty girls dem, dem want to deceive me Emperor Geezy See let them know that we run the city [Pre-Chorus: Kizz Daniel] Ọmọ, ọmọ, omo na me as I dey here (Oohh) O-na-na-na Omoge my raba is near (Oohh) O-na-na-na In love with your body (Oohh), ai Say, I'm in love with your body, yeah (Ooh) Oh-oh [Chorus: Kizz Daniel] Lo t'ori mi lo je gbèsè, eh (Buy Ferragamo? I go pay) Lo t'ori mi lo je gbèsè, eh (Oh yeah, if you like you buy Monapo I go pay) Lo t'ori mi lo je gbèsè, eh (Tonight is yes but then I go pay) Lo t'ori mi lo je gbèsè, eh (It's me and you, anything you want, I go pay) [Verse 2: Kizz Daniel & Dj Shabsy] Ọmọ, ọmọ tell me whose farther than Tell me whose wacker than Omo I kick off the show 20 1 4 Scatter all of dem put together chai Na so they fire me for Twitter (Chai) Say I too dey mess with the same sound (Chai, chai) No too dey worry me no dey famba I too dey cana with the songs I dey push out Mo sare á¹£e 3 hits, eh Dem girls dem loose, oh Dem eye dey too shook, oh (Eye dem shook, shook) Sugarboy fire me I thunder one Shabsy lo fa collabo Craze dey worry them Boya lemo pe mo ti yo (Boya lemo pe o) Shame dey worry dem Boya lemo Danny on a low oh [Pre-Chorus: Sugarboy] Ọmọ na me as I dey here (Oohh) O-na-na-na Ọmọge my raba is near (Oohh) O-na-na-na In love with your body, oh (Oohh) Oh na Said I'm in love with this body, eh, eh, oh, oh [Chorus: Kizz Daniel] Lo t'ori mi lo je gbèsè, eh Ai, ye oh Lo t'ori mi lo je gbèsè, eh (Lo je gbèsè, eh oh) Lo t'ori mi lo je gbèsè, eh (Lo je gbèsè, eh oh) Ai, ye-hun Lo t'ori mi lo je gbèsè, eh (Lo je gbèsè, oh) [Outro: Kizz Daniel, Dj Shabsy & Sugarboy] Boy kiss Dj shabsy Sugarboy ye eh G-Worldwide Black Card in my pocket Bill ain't no problem, Forever Dope!

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • DJ Shabsy
  • Sugarboy
  • Kizz Daniel