Upon Me

Album cover art for "Upon Me" by Kizz Daniel & Sugarboy

Kizz Daniel & Sugarboy - Pop, Nigeria

Upon Me

0 Plays

Lyrics

[Verse 1: Sugarboy] As I enter my town when I see her Pretty fine girl Monalisa The body wey she carry na waya, na waya And many men wanting to toast her E be like say nothing dey freak am The body wey she carry na waya, na waya And you know na for better or worse my lady o Together with you my babe No matter what dem talk So I say [Chorus: Sugarboy] Put your love upon me upon me upon me But I supposed to marry someone like me like me like me Baby no dey dull me, no dey whine me, ehneh You better say yes, you better say yes oh You better say yes oh [Verse 2: Kizz Daniel] You are killing all the guys baby Look to my eyes baby Perfect silence when you're working Forget the loose see I'm shy oh babe See your fine figure, Mumsy lo fi joh I salute to your mama Lightning over you like Rihanna See your fine figure Dey be liking all your friends e no easy Girl I confess to you [Chorus: Kizz Daniel] Put your love upon me, girl You fit to marry someone like me, baby oh oh Put your love upon me, girl I'll be all all yours, faithfully oh yeah I'll be all all yours, faithfully oh yeah [Outro: Sugarboy & Kizz Daniel] Baby come closer o So I can treat you better Come closer o Sugar boy eh Call me the vado Boy kiss You already know it ghetto worldwide G-worldwide Put your love upon me Upon me

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Kizz Daniel
  • Sugarboy