Side Chick

Album cover art for "Side Chick" by Kizz Daniel & DJ Big N & Yemi Alade & Young Jonn

Kizz Daniel & DJ Big N & Yemi Alade & Young Jonn - Pop

Side Chick

0 Plays

Duration: 2:27

Lyrics

[Intro: Kizz Daniel, DJ Big N] Try to be cool Try to be nice And try to focus It's another one Vado DJ Big N When you are big you are big abeg [Verse 1: Kizz Daniel] Put it down on me Put it down tan tan tan Your body tantanana E dey risky But your body Coca-Cola I want to give bacpanana Anytime that you call I go sharply come over Me I no go think am twice Omotena tena tena tena tena tena tena tena tena tena [Refrain: Kizz Daniel] [?] If my woman catch us E no go nice E no go If my woman catch us E no go nice E no go [Verse 2: Yemi Alade] Give me love Give me love Play it all on me No mind if you don't mind Make I do the do on code You got the things that I like I got the things that you want Mе I no send If your girl dey back I just to wan chop clean mouth [Refrain: Kizz Daniel] [?] If my woman catch us E no go nicе E no go If my woman catch us E no go nice E no go [Verse 3: Young Jonn] Jiggy! Wetin you find go sokoto E dey for my sokoto And I know you think I'm a Casanova Wanbi shey you no like fashionova Lotori mi loje gbese eh Sempe And you no I like to play play Vado gbemi trabaye Dollar dollar Beni le [Refrain: Kizz Daniel] [?] If my woman catch us E no go nice E no go If my woman catch us E no go nice E no go [Outro: Kizz Daniel, Yemi Alade] Oh my baby I'm available Baby no dey I go dey for you Put it down on me Put it tantantantan Oh my baby, I'm for you Oh my I'm for you o

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Kizz Daniel
  • Yemi Alade
  • Young Jonn