Never

Album cover art for "Never" by Kizz Daniel

Kizz Daniel - Pop

Never

0 Plays

Duration: 2:14

View ArtistView Album

Lyrics

[Verse 1] People fear wetin dem no understand Dem wan make I play my last card Dem smell my aroma, japa Wọn le mi Olofin Jazzman I don get thick skin E no penetrate o Big or small I go celebrate o I'm still alive And I appreciate baba God day by day [Pre-Chorus] No call me baba, baba Ori ade lemi mazamaza Travel the world bi Ajala, jala Scatter the formation pata pata I'm on my knees Hosana sana (Hosana) Make dem no see me fall for yakata ta (Never) Any kele wey do kayamata Save my prick from eternal fire [Chorus] Never (Never) Never will I ever fuck up (Never will I fuck up) If I fuck up, na you fuck (O ye ye ye) And if you fuck up, na you fuck up still [Verse 2] Everyday be like carnival Sometimes I be thinking like animal Most times I dey pray make tomorrow no born 'Cause tomorrow carry belle for karma Straight to the Maitama Buy my ticket, go the terminal Go to Ghana, go meet Abena (Maza) Abena roll up for me, dagbana [Pre-Chorus] No call me baba, baba Ori ade lemi mazamaza Travel the world bi Ajala, jala Scatter the formation pata pata I'm on my knees Hosana sana Make dem no see me fall for yakata ta Any kele wey do kayamata Save my prick from eternal fire [Chorus] Never Never will I ever fuck up And I fuck up, na you fuck And if you fuck up, na you fuck up still Never Never will I ever fuck up And I fuck up, na you fuck And if you fuck up, na you fuck up still

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Kizz Daniel