Napo

Lyrics
[Verse 1: Sugarboy] Plenty girls dem pretty pretty o Give dem 100, give dem fisi Ehn, shey you dey see Small church don turn ministry o (yeah, yeah) Napo, napo, napo, napo o I want to be like skiboro omagboh o Ehn, dem don dey fear Swagger man worry dem everywhere (yeah, yeah) [Pre-Chorus: Sugarboy] Call me on the phone ask me how e dey go I tell them 3 milli oh, 3 mili, aden aden At the year I bin dey make dem check up Omo na 3 billi oh, 3 billi, aden adеn [Chorus: Kizz Daniel] It's a long time fallen, fallen Onе no be nine oh It's a long time fallen, fallen, fallen One no be nine oh Napo, napo, napo, napo Booty booty bam bam bam Napo, napo, napo, napo Pull up, baby pull up Napo, napo, napo, napo Big booty booty bam bam bam Napo, napo, napo, napo [Bridge] Abeg wetin da other guy see wetin e dey talk sef Say hunter shoot bird mama fly But no vex oh, where the mumu dey before sef Hin dey school story o bad o [Verse 2: Kizz Daniel] Cutie cutie got me going boomerang Yeah yeah I shut it down for you baby, can I be your man (can I be your man) Oh ho, your booty awaits your fire oh Girl I'ma take my chances with you [Pre-Chorus: Kizz Daniel] Call me on the phone ask me how e dey go Na 3 milli oh, 3 mili, aden aden At the year I bin dey make dem check up Na 3 billi oh, 3 billi, aden aden [Chorus: Kizz Daniel] It's a long time fallen, fallen One no be nine oh It's a long time fallen, fallen, fallen One no be nine oh Napo, napo, napo, napo Booty booty bam bam bam Napo, napo, napo, napo Pull up, baby pull up Napo, napo, napo, napo Big booty booty bam bam bam Napo, napo, napo, napo [Outro] (It's G-Worldwide) (Mixing Zeeno Foster)
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Kizz Daniel
- Sugarboy