Jombo

Album cover art for "Jombo" by Kizz Daniel

Kizz Daniel - Pop, Nigerian Pidgin

Jombo

6.1K Plays

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro] (Ma-Ma-Masterkraft on the beat) [Verse 1] Amaka ngbo oh, that I'm sorry oh Ineye dike lobi, ogini what happen oh As I see your sexy face and your big belle Girl I have to change my ways certainly eh Me myself I dey pray for my daily bread Ah, Amaka you carry belle for me oh Me myself I dey pray for my daily bread Ololufe I no wan run, but then [Chorus] Your father is violent, o'le mi dele oh Jombo, jombo, jombo We'll be fine daddy oh Your mother is black belt, she sabi karate oh Jombo, jombo, jombo Abeg no vex for mе oh Your father is violent, o'le mi dеle oh Jombo, jombo, jombo We'll be fine mami oh Your mother is black belt, she sabi karate oh Jombo, jombo, jombo I no dey soak no more [Verse 2] Amaka you know oh oh, pe omo Yoruba le mi oh If your papa no want us to marry Jowo má ló yo oyún mi oh Girl I'm down for you no forget o The love wey I get e for you omo no go compare (no oh) Me myself I dey pray for my daily bread We may be broke up as long as you love me girl I dey here Me myself I dey pray for my daily bread (girl I dey here) Ololufe I no wan run, but then [Chorus] Your father is violent, o'le mi dele oh Jombo, jombo, jombo We'll be fine daddy oh Your mother is black belt, she sabi karate oh Jombo, jombo, jombo Abeg no vex for me oh Your father is violent, o'le mi dele oh Jombo, jombo, jombo We'll be fine mami oh (we'll be fine) Your mother is black belt, she sabi karate oh Jombo, jombo, jombo I no dey soak no more [Outro] (Mixing Zeeno Foster)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Kizz Daniel