Find a Bae

Album cover art for "Find a Bae" by Kizz Daniel

Kizz Daniel - Pop, Nigeria

Find a Bae

0 Plays

Duration: 2:46

View Artist

Lyrics

[Intro] Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh [Verse 1] I'm almost 30, mumsy dey worry person Say when I go bring home shawty Shortie way sabi cookin', yeah, yeah, yeah I don't know mumsy O madun, o madun ki ma ri I like anythin' wey get bakasi Moni popcy mofi jo, kos'omo ele [Pre-Chorus] Eh eh eh, eh eh eh Since I don dey find, I never see wey I like Eh eh eh, eh eh eh Ever since I don dey find, I never see wey I like [Chorus] Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh Yes (Find a bae) Go shawty Mumcy ni k'olo find a bae oh Tobi, don't rush (Find a bae) Oh yeah, one, two, three, four [Verse 2] Daniel, you too like woman short The person wey do me, do me bad oh 'Till I travel to Baghdad Kin lo w'omo ele bi Sharukh Khan If I marry, I marry And if I marry I tire, I go jaah oh Mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh [Pre-Chorus] Eh eh eh, eh eh eh Since I don dey find, I never see wey I like Eh eh eh, eh eh eh Ever since I don dey find, I never see wey I like [Chorus] Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Kizz Daniel