Eh God (Barnabas)

Lyrics
[Verse 1] Dear father in heaven 'Bout time to take over E don tey wey I trouble you Back down o lucifer I no dey follow pastor dey beef imam Father Na father Say me I don busy my call I won focus on you, on GOD [Pre-Chorus] Aye e ole fe ni to mo way Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas Aye e ole fe ni to mo way Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas [Chorus] Me I get sense I hold God I come first I don boss Plenty talk Plenty noise Plenty people Don come report Me I get sense I hold God I come first I don boss Plenty talk Plenty noise Plenty people Don come report [Post-Chorus] Ah! Eh God o No make I fall This one wey things dey cost I still want to ball I still want to tanotano Eh God o No make I fall This one wey things dey cost I still want to ball I still want to tanotano [Verse 2] Dear father in Heaven Sometimes I catch your blessings E dey tey to show for face E be like HIV Church for club Gucci for cloth Land for 'Port Make dem no mind me yanga [Pre-Chorus] Aye e ole fe ni to mo way Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas Aye e ole fe ni to mo way Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas [Chorus] Me I get sense I hold God I come first I don boss Plenty talk Plenty noise Plenty people Don come report Me I get sense I hold God I come first I don boss Plenty talk Plenty noise Plenty people Don come report [Post-Chorus] Ah! Eh God o No make I fall This one wey things dey cost I still want to ball I still want to tanotano Eh God o No make I fall This one wey things dey cost I still want to ball I still want to tanotano [Outro] Aye e ole fe ni to mo way Shey bo wun lomo Barnabas Aye e ole fe ni to mo way Shey bo wun lomo Barnabas
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Kizz Daniel