OMG (Jawon Laya)

Album cover art for "OMG (Jawon Laya)" by Illbliss & Mr Eazi & Reekado Banks

Illbliss & Mr Eazi & Reekado Banks - Pop

OMG (Jawon Laya)

1 Plays

Duration: 4:13

View Album

Lyrics

[Chorus: Reekado Banks] Oh My God oh Hmm am in trouble These girls wan kill me But eh bad man still living I say, Oh My God oh Hmm, am in trouble These girls wan kill me But eh bad man still living So, I Jawon Laya se won l'eyin Don't stop oh Baba go on s'ohun Jawon Laya se won l'eyin Don't stop oh Baba go on s'ohun [Verse 1: Illbliss] Okay! Nwanna, liquidity We dey ball with simplicity Oga Boss e na Reeky Standard God Father flow, ain zulu Davido Zulu kwa the show nigga i dikwa very slow Jide kwa sa gi kolu kwe ya na Ba tazia club a kpowasi a wa 100 carat igbo boy a dim woo Asa biko pasa overall boss Chopping my money with over all floss Hapu scholarship biko welu ballership Everything 100 omo na ownership [Pre-Chorus: Illbliss] Mu na Reekado shut down Colorado Then we shut down Malay and Johse Umunu una land e ya forming cozy Asanu ba champagne uwa di rosy [Chorus: Reekado Banks] Oh My God oh Hmm am in trouble These girls wan kill me But eh bad man still living I say, Oh My God oh Hmm, am in trouble These girls wan kill mе But eh bad man still living So, I Jawon Laya se won l'eyin Don't stop oh Baba go on s'ohun Jawon Laya sе won l'eyin Don't stop oh Baba go on s'ohun [Verse 2: Mr Eazi] It's your boy, Eazi Zagar that Me, I dey pop like Champagne le le And I dey ball like Mark eh le le eh le le Me, I dey kill any beat I dey kill every show Them say I be Bond eh le le eh le le Oya, baby, make we se le le le Move your body like sewere sewere E be me be the one, e be me be the Number 9 I be Pele le le le le le Say me, I no dey play le le le le le le If I lose money, then I make am again (am again) See again, if I lose money, then I make am again then I make am again Wetin I never see oh This girl fast like a thief oh "zagar that" But me, as a bad man Everybody know say I be Chapiro gen gen gen [Chorus: Reekado Banks] Oh My God oh Hmm am in trouble These girls wan kill me But eh bad man still living I say, Oh My God oh Hmm, am in trouble These girls wan kill me But eh bad man still living So, I Jawon Laya se won l'eyin Don't stop oh Baba go on s'ohun Jawon Laya se won l'eyin Don't stop oh Baba go on s'ohun [Verse 3: Illbliss] Soft, baby girl, soft She dey whisper, everything's soft Soso ballers, ain on a lot One call my guy you are cuffed Na we government iLLy succulent Left and right *** fraudulent Icho zi ma gbu guy man uche odikwa ya Phyno Fino, nwanne, ino kwi ya Sugar, come for the sugar Car full of girls, all come for the sugar Skinny or thick I really can't pick O so na ball, everyday of the week [Pre-Chorus: Illbliss] Mu na Reekado shut down Colorado Then we shut down Malay and Johse Umunu una land e ya forming cozy Asanu ba champagne uwa di rosy [Chorus: Reekado Banks] Oh My God oh Hmm am in trouble These girls wan kill me But eh bad man still living I say, Oh My God oh Hmm, am in trouble These girls wan kill me But eh bad man still living So, I Jawon Laya se won l'eyin Don't stop oh Baba go on s'ohun Jawon Laya se won l'eyin Don't stop oh Baba go on s'ohun

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Reekado Banks
  • Illbliss
  • Mr Eazi