Hustle Your Way

Album cover art for "Hustle Your Way" by KCee

KCee - Pop

Hustle Your Way

0 Plays

Duration: 3:36

View Artist

Lyrics

[Intro: Kcee] It's Del B on the beat God e dey eh, brother Hustle your way [Chorus: Kcee] Life e beautiful eh, yes man got to work (hustle your way) Even if e horrible eh, you still got to work (hustle your way) As you see me so, my own don dey work (hustle your way) God e dey eh, brother Hustle your way [Verse 1: Kcee] Okon is a carpenter He likes to play harmonica Every morning sit down for domot, gossip gossip that's not the way Depend on nobody, if you want to be somebody Buckle your shoe, and see wetin God e go do o [Pre-Chorus: Kcee] Oba my story, agbakalam isi Good luck story, agbakalam isi o So, fit do am for A E fit do am for B So, brother biliata nawa rеceive ginger hustlе your way [Chorus: Kcee] Life e beautiful eh, yes man got to work (hustle your way) Even if e horrible eh, you still got to work (hustle your way) As you see me so, my own don dey work (hustle your way) God e dey eh, brother Hustle your way [Verse 2: Kcee] Everybody like to party (yeba) Everybody want Versace (yeba) Everybody like to be that special one wey go dey for VIP (yeba) As everybody know Mr. Lazy (yeba) So everybody know how to work You go know your choice when we see you for after party, ngwanu [Pre-Chorus: Kcee] Oba my story, agbakalam isi Good luck story, agbakalam isi So, fit do am for A Fit do am for B So, brother biliata nawa receive ginger hustle your way [Chorus: Kcee] Life e beautiful eh, yes man got to work (hustle your way) Even if e horrible eh, you still got to work (hustle your way) As you see me so, my own don dey work (hustle your way) God e dey eh, brother Hustle your way Life e beautiful eh, yes man got to work (hustle your way) Even if e horrible eh, you still got to work (hustle your way) As you see me so, my own don dey work (hustle your way) God e dey eh, brother Hustle your way [Pre-Chorus: Kcee] Oba my story, agbakalam isi Good luck story, agbakalam isi So, fit do am for A Fit do am for B So, brother biliata nawa receive ginger hustle your way [Chorus: Kcee] Life e beautiful eh, yes man got to work (hustle your way) Even if e horrible eh, you still got to work (hustle your way) As you see me so, my own don dey work (hustle your way) God e dey eh, brother Hustle your way Hustle your way Hustle your way Hustle your way Hustle your way

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • KCee