Finally Finally

Lyrics
Badman Kcee K-K-Kcee I see you I no fit comport Baby come be my comfort o See me I dey your dormot Come make I spray you Tom Ford o Baby I go kpeme o If I no get you I no get bebe Baby I go kpeme o If I no get you I no get bebe Oh my love o I don craze for you Girl you put me for work o I don wait for you Finally, finally, finally (finally) I don get my woman (finally) I don shame my neighbor (finally) I don hold my woman (finally) Finally, finally, finally (finally) I don give am belle (finally) I don shame my neighbor (finally) Baby I go kpeme o If I no get you I no get bebe Baby I go kpeme o If I no get you I no get bebe Oh my love o I don crazе for you Girl you put me for work o I don wait for you Eeeeeeeeee money
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- KCee