Dem Go Hear Word

KCee & Tekno - Pop, Nigeria
Dem Go Hear Word
0 Plays
Duration: 2:57
Lyrics
[Intro] It's Mystro on the beat, baby Eh eh eh Slim Daddy E-Money KCee! [Chorus: KCee] Dem go hear word oh, eh Dem go hear word oh (Dem go dey hear) Dem must to hear word oh (I say dem go hear) Dem go hear word oh [Verse 1: KCee] Sharp girls on the dance floor Play the music dem dango (Dunno) My rude girls dem a jango Nobody can test when we come through Shey you dunno dunno o Plenty things you dunno o Ai, see me just dey fly like this Thank God for the life I live Who I be? Wetin be this? Wey Baba God dey bless me like this Hear the gbedu with the baseline on it eh Based on logistics, pakara to this [Hook: KCee] Gra-ga-ga-ga-ga-ga-ga-ga-gan Langanza Dem go hear word E-le-le-le-le-le-le-le-le-le Kokose Them go hear word oh Eh, dem go hear word o Eh eh eh Dem must to hear word o Ooh wee, eh Dem go hear word o [Verse 2: Tekno] Slim Daddy When the gbedu enter dem dey feel am oh Ukwu atoka ka mmanya o When the gbedu drop o, dem dey feel am oh Amaka come make we shokoto Unu ga egbu mmadu eh eh Na wetin she tell me Unu ga egbu mmadu eh eh My brother you go kill person Na wetin she yarn me Oh yeah Unu ga egbu mmadu eh eh My brother you go kill person Na wetin she yarn me Say baby pause and rewind eh Baby girl I like the way you whine eh Anything you want you can have it Talky talky talky you go ride it [Hook: KCee] Gra-ga-ga-ga-ga-ga-ga-ga-gan Langanza Dem go hear word E-le-le-le-le-le-le-le-le-le Kokose Dem go hear word o Eh, dem go hear word o Eh eh eh Dem must to hear word o Ooh wee, eh Dem go hear word o [Outro] Who I be? Wetin be this? Wey baba God dey bless me like this Hear the gbedu with the baseline on it eh Based on logistics, pakara to this Gra-ga-ga-ga-ga-ga-ga-ga-gan Langanza Dem go hear word E-le-le-le-le-le-le-le-le-le Kokose Dem go hear word
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- KCee
- Tekno