Give You Love

Album cover art for "Give You Love" by Juls & L.A.X

Juls & L.A.X - R&B

Give You Love

2 Plays

Duration: 4:45

Lyrics

[Intro: L.A.X] Hmmmmmmmmmm Yeah yeah yeah Mr lover lover Rasaki (Juls baby) [Chorus: L.A.X] I fit to marry you owe I fit to marry you nana I fit to give you love I fit to show you love I want to marry you nana I want to marry yeah I fit to give you love [Verse 1: L.A.X] I go to east and west just to find my lover I go to north and south just to find my lover No dey play with my love Abeg no play with my love Rasaki no b gentleman But him go show you love Other girls dem b sarewa sarewa gba Mami na you b the realist Anything I tell you say mami no b lamba Na you b the realist [Pre-Chorus: L.A.X] Timba Timba Timba so pe Won ni mo so pe so pe Tolubola folashade Ole mi mofe Bimpe [Chorus: L.A.X] I fit to marry you owe I fit to marry you nana I fit to give you love I fit to show you love I want to marry you nana I want to marry yeah I fit to give you love [Verse 2: L.A.X] Girl you know your body nice I swear I no go let you go Girl you know your body nice I swear I no go leave you oh Mami bad bakalim no silicon Oh nana nanana Mami nice for me cute with her chimi on I no go let you go Can't you see that I love you yeh Wo bi se se mi o Can't you see that I need you yeh Dakun ma fi mi le [Pre-Chorus: L.A.X] Timba Timba Timba so pe Won ni mo so pe so pe Tolubola folashade Ole mi mofe Bimpe [Chorus: L.A.X] I fit to marry you owe I fit to marry you nana I fit to give you love I fit to show you love I want to marry you nana I want to marry yeah I fit to give you love (Juls baby) [Outro: L.A.X] Girl you know your body nice Girl you know your body nice I swear I no go let you go Girl you know your body nice Girl you know your body nice I swear I no go let you go

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • L.A.X