Waka Waka

Album cover art for "Waka Waka" by Tekno

Tekno - Pop, Nigerian Pidgin

Waka Waka

0 Plays

Duration: 2:30

View ArtistView Album

Lyrics

[Pre-Chorus] Waka waka, labalaba Mara mara, she dey do corner corner Armu robber and only chop shawarma Ileke sunga, ileke jo [Chorus] I hope say you go dance I hope say you go dance oh Dem don give you chance You sabi say you go dance, oh Chei [Post-Chorus] Yeah, oh, baby Eh oh kpanle Eh oh le Mama ro le [Verse 2] Twinkle twinkle little star, how I wonder what you are Up above the world so high, like a diamond in the sky Like a diamond in the sky Like a diamond in the sky [Pre-Chorus] Waka waka, labalaba Mara mara, she dey do corner corner Armu robber and only chop shawarma Ileke sunga, ileke jo [Chorus] I hope say you go dance I hope say you go dance oh Dem don give you chance You sabi say you go dance, oh Chei [Post-Chorus] Yeah, oh, baby Eh oh kpanle (Chei) eh oh le Mama ro le

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Tekno