Hey Father

Album cover art for "Hey Father" by Joeboy

Joeboy - Pop

Hey Father

2 Plays

Duration: 2:17

View Artist

Lyrics

Intro Original Ooohhhhh Oh yeah Verse 1 How many times I go talk am I no do cock and bull If I wan fall, I recover When nobody send, it's cool Dem be wan dey whine me But they misunderstood Who work and pray Go dodge ekwensu Been that way for days Pre-Chorus So wetin? Why you hating? Celebrating, all my wins I am motivating, while you wasting time We no dey on top of the same thing I am fornicating, God save me Dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yeahh I no dey beg nobody to love me ah Chorus Hey Father Shine your light on me, open my eyes o, so I can see Ye, hey Father Shine your light on me, open my eyes o, so I can see Verse 2 What do they want from me What do they need from me I don see something Counting all my money You wan kon dey block my bag God go punish you Olohun dey go get issue Walahi, I go rubbish you You go need tissue Zazu go reason you Zeh ko to zeh ri o ah Pre-Chorus So wetin? Why you hating? Celebrating, all my wins I am motivating, why you wasting time We no dey on top of the same thing I am fornicating, God save me Dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yeahh I no dey beg nobody to love me ah Chorus Hey Father Shine your light on me, open my eyes o, so I can see Ye, hey Father Shine your light on me, open my eyes o, so I can see

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found